คลังเนื้อเพลง

nothing spoil (feat. Bella Shmurda)

CKAY
2025-06-133:32 นาทีมีเวลา LRC

"nothing spoil (feat. Bella Shmurda)" เป็นเพลงของ CKAY, 2025, Pop ความยาว 3:32, 82 lines / 370 words

เนื้อเพลง

0:19Ṣayo take my pain
0:23Cana take my shame away
0:28This life wey we dey
0:31Plenty yawa plenty yawa
0:34But I get
0:36Coconut for my head
0:37For my head
0:38Nobody live forever
0:40Nobody go live forever
0:44Nothing spoil
0:45Ma jaye ori mi ori mi
0:48I'm feeling good tonight
0:50I thank God for life
0:54Nothing spoil
0:55Ma jaye ori mi ori mi
0:58Suffer suffer for world
1:00Amen
1:01Enjoy for heaven
1:02Amen
1:04You suffer to make this money but you can't take it with you
1:08So I spend that ****
1:10Designer I wear that ****
1:12But I'm not looking for wetin e no loss
1:17E no loss oh bebe
1:20Everybody dies but not everybody lives oh bebe
1:24If I could do it all again I'd do it laka dis
1:28Zero love inside the jungle
1:32Na why problem no go finish
1:34Wahala no go ever finish
1:37Ṣayo take my pain
1:42Cana take my shame away
1:47This life wey we dey
1:50Plenty yawa plenty yawa
1:52But I get
1:54Coconut for my head
1:56For my head
1:57Nobody live forever
1:59Nobody go live forever
2:02Nothing spoil
2:04Ma jaye ori mi ori mi
2:06I'm feeling good tonight
2:09I thank God for life
2:12Nothing spoil
2:13Ma jaye ori mi ori mi
2:18This life do me like no other
2:20This life do me like gbana
2:23Many people don come many don go
2:25Wetin I dey feel dey for my mind
2:27Ọmọ pass the dutchie pon the left handside now
2:30Ayaya
2:31Make I ease my stress now
2:32Ayaya
2:33You know sey no time now
2:35Ayaya
2:37Omotena tell me Bella "No go do Yahoo"
2:40Caricature tell me sey I too cacu
2:42Ayaya
2:43I'm losing my cool
2:45Ọmọ which one I go do?
2:47This life
2:48Many mistake I don make
2:50This life
2:51Na the risk I dey take
2:52One life
2:53For the time I go wait
2:55One chance
2:55Dem no fit to relate
2:56Ṣayo take my pain
3:00Cana take my shame away
3:05This life wey we dey
3:08Plenty yawa plenty yawa
3:10But I get
3:12Coconut for my head
3:14For my head
3:15Nobody live forever
3:17Nobody go live forever
3:20Nothing spoil
3:22Ma jaye ori mi ori mi
3:25I'm feeling good tonight
3:27I thank God for life
3:30Nothing spoil
3:32Ma jaye ori mi ori mi
Ṣayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa plenty yawa
But I get
Coconut for my head
For my head
Nobody live forever
Nobody go live forever
Nothing spoil
Ma jaye ori mi ori mi
I'm feeling good tonight
I thank God for life
Nothing spoil
Ma jaye ori mi ori mi
Suffer suffer for world
Amen
Enjoy for heaven
Amen
You suffer to make this money but you can't take it with you
So I spend that ****
Designer I wear that ****
But I'm not looking for wetin e no loss
E no loss oh bebe
Everybody dies but not everybody lives oh bebe
If I could do it all again I'd do it laka dis
Zero love inside the jungle
Na why problem no go finish
Wahala no go ever finish
Ṣayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa plenty yawa
But I get
Coconut for my head
For my head
Nobody live forever
Nobody go live forever
Nothing spoil
Ma jaye ori mi ori mi
I'm feeling good tonight
I thank God for life
Nothing spoil
Ma jaye ori mi ori mi
This life do me like no other
This life do me like gbana
Many people don come many don go
Wetin I dey feel dey for my mind
Ọmọ pass the dutchie pon the left handside now
Ayaya
Make I ease my stress now
Ayaya
You know sey no time now
Ayaya
Omotena tell me Bella "No go do Yahoo"
Caricature tell me sey I too cacu
Ayaya
I'm losing my cool
Ọmọ which one I go do?
This life
Many mistake I don make
This life
Na the risk I dey take
One life
For the time I go wait
One chance
Dem no fit to relate
Ṣayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa plenty yawa
But I get
Coconut for my head
For my head
Nobody live forever
Nobody go live forever
Nothing spoil
Ma jaye ori mi ori mi
I'm feeling good tonight
I thank God for life
Nothing spoil
Ma jaye ori mi ori mi

แปลเนื้อเพลง

เลือกภาษาเพื่อดูเนื้อเพลงที่แปลแล้ว