capture my soul (feat. Joeboy)
CKAY"capture my soul (feat. Joeboy)" เป็นเพลงของ CKAY, 2023, Pop ความยาว 2:45, 39 lines / 235 words
เนื้อเพลง
0:19On me on me on me on me
0:21Balance sit on me oh
0:24Girl be loving 'til the morning
0:26Morning morning oh
0:29Make we reduce all the fighting
0:31Increase the loving oh-oh oh-oh
0:37Fefenefe fe
0:39Your body the wer wer
0:42I'm in love with you I'm in love with you
0:47Make I leave you for where
0:48Where
0:49If na lie I dey tell you make water carry me go
0:54Water carry me go whoa-whoa-whoa-whoa
1:00Girl you don capture my soul
1:09Girl you don capture my soul
1:36From the night 'til the morning
1:38Yeah you know e be you I'm wanting
1:41'Cause you fine and you sexy
1:43Nwa baby oh-ah Adaobi gently
1:45Way you show me shege
1:47No use me play dance to my reggae
1:49Are you ready
1:51Park your bag make we fly go
1:53Baddies answer answer me over me
1:56Only you fit to control me
1:58With your face and your big body
2:00Abegi no killi somebody pikin for here
2:04Over me only me wey fit handle you
2:07Make my waist no the confuse you
2:10Abegi no killi somebody pikin for here
2:13Fefenefe fe
2:15Your body the wer wer
2:18I'm in love with you I'm in love with you
2:22Make I leave you for where
2:24Where
2:25If na lie I dey tell you make water carry me go
2:29Water carry me go whoa-whoa-whoa-whoa
2:36Girl you don capture my soul
2:45Girl you don capture my soul
On me on me on me on me Balance sit on me oh Girl be loving 'til the morning Morning morning oh Make we reduce all the fighting Increase the loving oh-oh oh-oh Fefenefe fe Your body the wer wer I'm in love with you I'm in love with you Make I leave you for where Where If na lie I dey tell you make water carry me go Water carry me go whoa-whoa-whoa-whoa Girl you don capture my soul Girl you don capture my soul From the night 'til the morning Yeah you know e be you I'm wanting 'Cause you fine and you sexy Nwa baby oh-ah Adaobi gently Way you show me shege No use me play dance to my reggae Are you ready Park your bag make we fly go Baddies answer answer me over me Only you fit to control me With your face and your big body Abegi no killi somebody pikin for here Over me only me wey fit handle you Make my waist no the confuse you Abegi no killi somebody pikin for here Fefenefe fe Your body the wer wer I'm in love with you I'm in love with you Make I leave you for where Where If na lie I dey tell you make water carry me go Water carry me go whoa-whoa-whoa-whoa Girl you don capture my soul Girl you don capture my soul
แปลเนื้อเพลง
เลือกภาษาเพื่อดูเนื้อเพลงที่แปลแล้ว