Number One
Yemi Alade"Number One" is a song by Yemi Alade, released in 2018 in the Pop genre. The song is 3:20 long and contains 76 lines and 359 words.
Lyrics
0:02Yea
0:04Sebirabadabaraba
0:07Yea
0:08Egar boi
0:09Oh no no
0:11Baby
0:12You are my number one
0:14Baby you are my number one
0:16Yea yea
0:19Dem say love is hard to find
0:23Well e no too hard me to find my own oh
0:28Some people go say love is blind oh
0:31Yea yea
0:32Oh my love is very much blind eh
0:37E full my belle
0:39E full my belle
0:41This kind loving you give
0:43E dey sweet oh
0:46E full my belle
0:48E full my belle
0:50E dey sweet like pikin wey see biscuit oh
0:56I want to be your number one oh
0:59Your number one oh
1:05I want to be your number one oh
1:08Your number one oh
1:14I want to be your number one oh
1:17Your number one oh
1:23I want to be your number one oh
1:26Your number one oh
1:31I wanna be your number one
1:32Not number two
1:34Number one
1:35Say you can count on me my baby
1:38Count on me my baby
1:40I wanna be your number one
1:42Not number two girl
1:43Not number two girl
1:45Count on me my baby
1:47Count on me my baby
1:50E full my belle
1:52E full my belle
1:54This kind loving you give
1:56E dey sweet oh
1:59E full my belle
2:01E full my belle
2:03E dey sweet like pikin wey see biscuit oh
2:08Ah yea
2:09I want to be your number one oh
2:12Your number one oh
2:18I want to be your number one oh
2:21Your number one oh
2:25Yea yea yea yea
2:28I want to be your number one oh
2:31Your number one oh
2:36I want to be your number one oh
2:40Your number one oh
2:45Baskala
2:46For your love
2:47I go go calabar
2:48Na your love wey dey end the matter
2:51For your love
2:51I go dance alanta
2:53Dance alanta
2:54Oya dance dance
2:55For your love
2:56I go go calabar
2:57Na your love wey dey end the matter
2:59For your love
3:00If dem talk I go burst their matter
3:02Ah yea
3:04I want to be your number one oh
3:07Your number one oh
3:13I want to be your number one oh
3:16Your number one oh
3:19Swaps
3:20Yemi Alade
Yea Sebirabadabaraba Yea Egar boi Oh no no Baby You are my number one Baby you are my number one Yea yea Dem say love is hard to find Well e no too hard me to find my own oh Some people go say love is blind oh Yea yea Oh my love is very much blind eh E full my belle E full my belle This kind loving you give E dey sweet oh E full my belle E full my belle E dey sweet like pikin wey see biscuit oh I want to be your number one oh Your number one oh I want to be your number one oh Your number one oh I want to be your number one oh Your number one oh I want to be your number one oh Your number one oh I wanna be your number one Not number two Number one Say you can count on me my baby Count on me my baby I wanna be your number one Not number two girl Not number two girl Count on me my baby Count on me my baby E full my belle E full my belle This kind loving you give E dey sweet oh E full my belle E full my belle E dey sweet like pikin wey see biscuit oh Ah yea I want to be your number one oh Your number one oh I want to be your number one oh Your number one oh Yea yea yea yea I want to be your number one oh Your number one oh I want to be your number one oh Your number one oh Baskala For your love I go go calabar Na your love wey dey end the matter For your love I go dance alanta Dance alanta Oya dance dance For your love I go go calabar Na your love wey dey end the matter For your love If dem talk I go burst their matter Ah yea I want to be your number one oh Your number one oh I want to be your number one oh Your number one oh Swaps Yemi Alade
Translation
Select a language to see the translated lyrics.