Oga
Yemi Alade"Oga" is a song by Yemi Alade, released in 2018 in the Pop genre. The song is 2:52 long and contains 75 lines and 367 words.
Lyrics
0:02Ice Water
0:06Yemi Alade
0:06Ehn ehn ehn oga
0:08Ehn ehn oga oga
0:11Ehn ehn ehn oga
0:15Ehn ehn oga oga
0:17As you see me I be oga
0:19No be package o
0:22As you see me dem dey call me
0:24Chairman o
0:26And even if you follow me go my village
0:28Dem dey feely me o oo
0:31As you see me for we side na big boys o
0:35Everything stew everything nice
0:37Too much sauce you go fear spice
0:39Las las oo we go dey alright
0:41Shey you wan bet make we roll dice
0:44No ni no niii oooo
0:46We turn around o
0:48No ni no niii oooo
0:49Oga ni mi o
0:52Oga like dat
0:54And the credit e show
0:55Na so we go dey bless up ooo
0:58Oga like dat
0:58Dem been think say na joke
0:59But na dem don dey stand up ooo
1:00Oga like dat
1:02Family dey buzz my phone
1:04But the money still dey pile up o
1:06Oga like dat
1:07The girly is always online
1:08But the data no dey runout o
1:10Oga like dat
1:13Ahn ahn ahn oga
1:15Ahn ahn oga oga
1:16Ahn ahn ahn oga
1:18Ahn ahn oga oga
1:21Obi mo bi mo
1:22Ebubedike
1:25Ice water
1:26Obi mo bi mo
1:28Happy yourself baby o
1:31Enjoy your life baby o
1:33Happy yourself baby o
1:35E sweet for this side baby o
1:37Wetin dey constant
1:39Na enjoyment flexing abundance
1:41Enjoyment very important
1:43Enjoyment living your best life
1:47Everything stew everything nice
1:49Too much sauce you go fear spice
1:51Las las oo we go dey alright
1:53Shey you wan bet make we roll dice
1:56No ni no niii oooo
1:57We turn around o
2:00No ni no niii oooo
2:01Oga ni mi o
2:03Oga like dat
2:06And the credit e show
2:07Na so we go dey bless up ooo
2:09Oga like dat
2:10Dem been think say na joke
2:11But na dem don dey stand up ooo
2:12Oga like dat
2:14Family dey buzz my phone
2:16But the money still dey pile up o
2:21Oga like dat
2:25The girly is always online
2:29But the data no dey runout o
2:33Oga like dat
2:38Ahn ahn ahn oga
2:39Ahn ahn oga oga
2:44Ahn ahn ahn oga
2:52Ahn ahn oga oga
Ice Water Yemi Alade Ehn ehn ehn oga Ehn ehn oga oga Ehn ehn ehn oga Ehn ehn oga oga As you see me I be oga No be package o As you see me dem dey call me Chairman o And even if you follow me go my village Dem dey feely me o oo As you see me for we side na big boys o Everything stew everything nice Too much sauce you go fear spice Las las oo we go dey alright Shey you wan bet make we roll dice No ni no niii oooo We turn around o No ni no niii oooo Oga ni mi o Oga like dat And the credit e show Na so we go dey bless up ooo Oga like dat Dem been think say na joke But na dem don dey stand up ooo Oga like dat Family dey buzz my phone But the money still dey pile up o Oga like dat The girly is always online But the data no dey runout o Oga like dat Ahn ahn ahn oga Ahn ahn oga oga Ahn ahn ahn oga Ahn ahn oga oga Obi mo bi mo Ebubedike Ice water Obi mo bi mo Happy yourself baby o Enjoy your life baby o Happy yourself baby o E sweet for this side baby o Wetin dey constant Na enjoyment flexing abundance Enjoyment very important Enjoyment living your best life Everything stew everything nice Too much sauce you go fear spice Las las oo we go dey alright Shey you wan bet make we roll dice No ni no niii oooo We turn around o No ni no niii oooo Oga ni mi o Oga like dat And the credit e show Na so we go dey bless up ooo Oga like dat Dem been think say na joke But na dem don dey stand up ooo Oga like dat Family dey buzz my phone But the money still dey pile up o Oga like dat The girly is always online But the data no dey runout o Oga like dat Ahn ahn ahn oga Ahn ahn oga oga Ahn ahn ahn oga Ahn ahn oga oga
Translation
Select a language to see the translated lyrics.