Oluchi
Solidstar, Flavor"Oluchi" เป็นเพลงของ Solidstar, Flavor, 2013, Pop ความยาว 3:44, 84 lines / 381 words
เนื้อเพลง
0:13No be say she give me the jazz
0:16No be say she take my name to babalawo house
0:19Aiiii
0:20Me sef I dey wonder why
0:23Why e be say na your name I dey sing everyday for my song
0:28Girl na uuuu
0:29U dey make my bele cool ioyolololo
0:33Oluchi oli baybie ololo
0:37U dey make my head sweel olololo
0:40So
0:41Girl u believe me when I say
0:44Na u dey for my brain e yoo
0:48Ah no dey fit sleep everyday
0:51Girl I no dey concentrate eeyyaaa
0:55Aaaa yaaaa
0:58Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
1:02Aaaa yaaaa
1:05Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
1:10Girl I'm here to stay
1:12I no go thief ur heart and runaway
1:16I'll never go astray
1:19I'll stay with u from now till the day that I feel hyraa
1:23Girl u be the one wey I go carry carry
1:27Go show my mama u I go marry marry
1:30Ochigi na me obim sari sari
1:34Ololololo eeyyaa
1:37Girl u believe me when I say
1:40Na u dey for my brain e yoo
1:44Ah no dey fit sleep everyday
1:47Girl I no dey concentrate eeyyaa
1:52Aaaa yaaaa
1:55Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
1:58Aaaa yaaaa
2:01Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
2:05Anytime I think about ur beauty Oluchi
2:08Ema na ife ne mem oooo
2:12Anytime I think about ur waist Oluchi
2:15Ema na ife ne mem dikwa egu nu
2:19Sometimes I ask myself how I fall in love with u
2:23Solidstar a wonla nmee
2:25Eya
2:33Girl u believe me when I say
2:37Na u dey for my brain e yoo
2:40Ah no dey fit sleep everyday
2:43Girl I no dey concentrate eeyyaaa
2:48Aaaa yaaaa
2:51Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
2:53Aaaa yaaaa
2:56Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
3:09Me be de kiri nor kiri nor
3:11Kuwe
3:11Se ye se ye
3:12Kuwe eyaaa
3:17Me be de kiri nor kiri nor
3:18Kuwe
3:19Kiri nor kiri nor
3:19Kuwe
3:20Se ye se ye
3:21Kuwe
3:22Se ye se ye
3:23Kuwe
3:23Me be de kiri nor kiri nor
3:25Kuwe
3:25Kiri nor kiri nor
3:26Kuwe
3:27Se ye se ye
3:28Omo te me omo te me
3:30Me be de kiri nor kiri nor
3:32Kuwe
3:32Kiri nor kiri nor
3:33Kuwe
3:34Se ye se ye
3:35Se ye se ye
3:37Me be de
3:38Me be de
3:39Me be de
3:39Me be de
3:40Me be de
3:42Kuwe
3:42Kuwe
3:42Kuwe
3:43Kuwe
3:43Kuwe
3:44Kuwe
No be say she give me the jazz No be say she take my name to babalawo house Aiiii Me sef I dey wonder why Why e be say na your name I dey sing everyday for my song Girl na uuuu U dey make my bele cool ioyolololo Oluchi oli baybie ololo U dey make my head sweel olololo So Girl u believe me when I say Na u dey for my brain e yoo Ah no dey fit sleep everyday Girl I no dey concentrate eeyyaaa Aaaa yaaaa Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa Aaaa yaaaa Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa Girl I'm here to stay I no go thief ur heart and runaway I'll never go astray I'll stay with u from now till the day that I feel hyraa Girl u be the one wey I go carry carry Go show my mama u I go marry marry Ochigi na me obim sari sari Ololololo eeyyaa Girl u believe me when I say Na u dey for my brain e yoo Ah no dey fit sleep everyday Girl I no dey concentrate eeyyaa Aaaa yaaaa Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa Aaaa yaaaa Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa Anytime I think about ur beauty Oluchi Ema na ife ne mem oooo Anytime I think about ur waist Oluchi Ema na ife ne mem dikwa egu nu Sometimes I ask myself how I fall in love with u Solidstar a wonla nmee Eya Girl u believe me when I say Na u dey for my brain e yoo Ah no dey fit sleep everyday Girl I no dey concentrate eeyyaaa Aaaa yaaaa Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa Aaaa yaaaa Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa Me be de kiri nor kiri nor Kuwe Se ye se ye Kuwe eyaaa Me be de kiri nor kiri nor Kuwe Kiri nor kiri nor Kuwe Se ye se ye Kuwe Se ye se ye Kuwe Me be de kiri nor kiri nor Kuwe Kiri nor kiri nor Kuwe Se ye se ye Omo te me omo te me Me be de kiri nor kiri nor Kuwe Kiri nor kiri nor Kuwe Se ye se ye Se ye se ye Me be de Me be de Me be de Me be de Me be de Kuwe Kuwe Kuwe Kuwe Kuwe Kuwe
แปลเนื้อเพลง
เลือกภาษาเพื่อดูเนื้อเพลงที่แปลแล้ว