คลังเนื้อเพลง

Oh My Gosh

Yemi Alade
2019-08-213:13 นาทีมีเวลา LRC

"Oh My Gosh" เป็นเพลงของ Yemi Alade, 2019, Pop ความยาว 3:13, 91 lines / 443 words

เนื้อเพลง

0:05Oh yea yea yea
0:07Oh yea yea
0:09Oh my gosh oh
0:11Oh my gosh oh
0:13Oh my gosh oh
0:15Oh oh oh oh
0:17'My Tomatoe Jos' na wetin he dey call me
0:21Him no know wetin I do wey make am mad over me
0:25Fine girls them plenty
0:26But he leave them and he chose me
0:29Him say as e be no other girl fit overthrow me
0:33I no go do you corner corner corner
0:36Na you my true lova lova lover
0:40Whether Winter or Summer Summer Summer
0:44Baby me no go freaker freaker
0:47Me no go freaker
0:48For you am I no go area
0:50Eh no go area
0:52Many toasters for my area
0:54Many toasters for my area
0:56But I no give them face
0:58For you I'm a no go area
1:00Love no dey them face
1:02Eh no go area
1:05What what
1:06Eh eh eh am taken
1:07Come on give me one
1:09Oh noo am taken
1:11Come on give me one
1:12Oh my gosh ohh
1:14Oh my gosh ohh
1:16Oh my gosh ohh
1:17Eh am taken taken
1:20Ahh baby you good good
1:22You good for me for me
1:24The only one for me oh oh oh
1:28Ekwu ekwu
1:29Ekwu ekwu eme eme
1:32We go always agree oh oh oh
1:36Ah if you say make I calm down
1:38Calm down
1:38If you say make I fire up
1:40Fire up
1:40If you say make I start to bark
1:41Like a Bingo wey just dey jump off wuff
1:44I no go do you corner corner corner corner
1:48Na you my true lova
1:49Lova lover
1:51Whether Winter or Summer
1:53Summer Summer
1:55Baby me no go freaker freaker
1:58Me no go freaker
2:00For you am I no go area
2:02Eh no go area
2:03Many toasters for my area
2:05Many toasters for my area
2:07But I no give them face
2:09For you I'm no go area
2:11Love no dey them face eh no go area
2:16Eh eh eh eh
2:18Am taken
2:19Come on give me turn abole
2:20Oh no am taken
2:23Come on
2:23Give me
2:24Oh my gosh oh
2:26Oh my gosh ohh
2:27Am taken oh
2:28Oh my gosh oh
2:30Oh ohh oh ohh
2:32'My Tomatoe Jos'
2:33Jos
2:34Na wetin he dey call me gosh
2:36Him no know wetin
2:37I do wey make am mad over me ahh
2:40Fine girls plenty
2:41But he leave them and he chose me
2:43Him say as e be no other girl fit overthrow me
2:50Oh no oh no
2:51Come on give me own
2:52Yemi Alade oh
2:54Oh my God
2:55Fiokee ohh
2:56Effyzzie yea yea yea
3:00Coublon oh e dey beat oh
3:03Over then yea
3:05Lover
3:07Swaps swaps swaps
3:09Lova
3:10Lova
3:13Summer Summer
Oh yea yea yea
Oh yea yea
Oh my gosh oh
Oh my gosh oh
Oh my gosh oh
Oh oh oh oh
'My Tomatoe Jos' na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty
But he leave them and he chose me
Him say as e be no other girl fit overthrow me
I no go do you corner corner corner
Na you my true lova lova lover
Whether Winter or Summer Summer Summer
Baby me no go freaker freaker
Me no go freaker
For you am I no go area
Eh no go area
Many toasters for my area
Many toasters for my area
But I no give them face
For you I'm a no go area
Love no dey them face
Eh no go area
What what
Eh eh eh am taken
Come on give me one
Oh noo am taken
Come on give me one
Oh my gosh ohh
Oh my gosh ohh
Oh my gosh ohh
Eh am taken taken
Ahh baby you good good
You good for me for me
The only one for me oh oh oh
Ekwu ekwu
Ekwu ekwu eme eme
We go always agree oh oh oh
Ah if you say make I calm down
Calm down
If you say make I fire up
Fire up
If you say make I start to bark
Like a Bingo wey just dey jump off wuff
I no go do you corner corner corner corner
Na you my true lova
Lova lover
Whether Winter or Summer
Summer Summer
Baby me no go freaker freaker
Me no go freaker
For you am I no go area
Eh no go area
Many toasters for my area
Many toasters for my area
But I no give them face
For you I'm no go area
Love no dey them face eh no go area
Eh eh eh eh
Am taken
Come on give me turn abole
Oh no am taken
Come on
Give me
Oh my gosh oh
Oh my gosh ohh
Am taken oh
Oh my gosh oh
Oh ohh oh ohh
'My Tomatoe Jos'
Jos
Na wetin he dey call me gosh
Him no know wetin
I do wey make am mad over me ahh
Fine girls plenty
But he leave them and he chose me
Him say as e be no other girl fit overthrow me
Oh no oh no
Come on give me own
Yemi Alade oh
Oh my God
Fiokee ohh
Effyzzie yea yea yea
Coublon oh e dey beat oh
Over then yea
Lover
Swaps swaps swaps
Lova
Lova
Summer Summer

แปลเนื้อเพลง

เลือกภาษาเพื่อดูเนื้อเพลงที่แปลแล้ว