"Juju (Explicit)" เป็นเพลงของ DJ Mic Smith, Blaqbonez, CKAY, J. Derobie, Kweku Afro, Pappy Kojo, T'neeya, 2020, Pop ความยาว 3:38, 84 lines / 525 words
เนื้อเพลง
0:10I dey with my guys
0:12We just dey dey
0:13High wey this girl catch my eye
0:15I step up like hi
0:16Shi you go be my wife
0:18She come dey analyze
0:20She come feel the vibes
0:22The rich nigga vibe
0:23Men ein drip wan make I die
0:25I swear all my life
0:26Never seen your type
0:29I can sleep I can't breath
0:32I just want company
0:34With your biggie back side on top of me
0:37Oooh my baby
0:39I can sleep I can't breath
0:42I just want company
0:44With your biggie back side on top of me
0:47Oooh my baby
0:48Be like sey you do me juju juju juju juju ah
0:54Why you do me juju juju juju juju ah
0:59For your love I be mumu mumu mumu mumu ah
1:04Why you do me juju juju juju juju ah
1:09Yeah yeah
1:10You know my loving no be fake
1:13Don't lead me on
1:13I don't want to be hurt
1:15I swear to God I no fit take o
1:17This kind one I just want to be loved
1:20You spending all your time working
1:22And I'm tired of designer
1:25Is it love is it birkin
1:27'Cuz baby your loving be final
1:30I just need company
1:32And I want you here with me
1:34'Cuz I want your body baby
1:39And your love is all I need
1:42And I need you here with me
1:44'Cuz I want company baby
1:49Be like sey you do me juju juju juju juju ah
1:54Why you do me juju juju juju juju ah
1:59For your love I be mumu mumu mumu mumu ah
2:04Why you do me juju juju juju juju
2:08Ah yeah yeah
2:10Ehu menyim a na ehu de me emina no pra
2:12Menhwe ma alhaji beye na memuna ne dia
2:15Mehu mehu nehu nua
2:16Ne maame ne egya no ehu gya
2:17Mr pompo ehum nehu mia
2:20Ehu menyim a na ehu de me emina no pra
2:22Menhwe ma alhaji beye na memuna ne dia
2:25Mehu mehu nehu nua
2:26Ne maame ne egya no ehu gya
2:27Mr pompo ehum nehu mia
2:30One time for your mind
2:31Two time for your body
2:32Three time girl
2:33I want you yeaah yeah
2:35Four time bed time
2:36Five time no time girl
2:37I want you yeah yeaah
2:39I can't breath I no fi breath
2:42When you no dey my body
2:44Girl I want you all for me
2:47Ask around o do do do
2:49Maestro
2:49The way you do me do me ago
2:51Show you all ma loving
2:52Ago give it give it make you know ano dey jokin
2:54Me wan fi be your man gyal you fi know it
2:57Me ne woa forever and ever
3:00Tell me
3:02Ago give you lovin
3:04I go dey for you my lady
3:06Me I wan to be your company
3:10Tell me
3:12Ago give you lovin
3:14I go dey for you my lady
3:16Me I wan to be your company
3:19Be like sey you do me juju juju juju juju ah
3:24Why you do me juju juju juju juju ah
3:29For your love I be mumu mumu mumu mumu ah
3:34Why you do me juju juju juju juju
3:38Ah yeah yeah
I dey with my guys We just dey dey High wey this girl catch my eye I step up like hi Shi you go be my wife She come dey analyze She come feel the vibes The rich nigga vibe Men ein drip wan make I die I swear all my life Never seen your type I can sleep I can't breath I just want company With your biggie back side on top of me Oooh my baby I can sleep I can't breath I just want company With your biggie back side on top of me Oooh my baby Be like sey you do me juju juju juju juju ah Why you do me juju juju juju juju ah For your love I be mumu mumu mumu mumu ah Why you do me juju juju juju juju ah Yeah yeah You know my loving no be fake Don't lead me on I don't want to be hurt I swear to God I no fit take o This kind one I just want to be loved You spending all your time working And I'm tired of designer Is it love is it birkin 'Cuz baby your loving be final I just need company And I want you here with me 'Cuz I want your body baby And your love is all I need And I need you here with me 'Cuz I want company baby Be like sey you do me juju juju juju juju ah Why you do me juju juju juju juju ah For your love I be mumu mumu mumu mumu ah Why you do me juju juju juju juju Ah yeah yeah Ehu menyim a na ehu de me emina no pra Menhwe ma alhaji beye na memuna ne dia Mehu mehu nehu nua Ne maame ne egya no ehu gya Mr pompo ehum nehu mia Ehu menyim a na ehu de me emina no pra Menhwe ma alhaji beye na memuna ne dia Mehu mehu nehu nua Ne maame ne egya no ehu gya Mr pompo ehum nehu mia One time for your mind Two time for your body Three time girl I want you yeaah yeah Four time bed time Five time no time girl I want you yeah yeaah I can't breath I no fi breath When you no dey my body Girl I want you all for me Ask around o do do do Maestro The way you do me do me ago Show you all ma loving Ago give it give it make you know ano dey jokin Me wan fi be your man gyal you fi know it Me ne woa forever and ever Tell me Ago give you lovin I go dey for you my lady Me I wan to be your company Tell me Ago give you lovin I go dey for you my lady Me I wan to be your company Be like sey you do me juju juju juju juju ah Why you do me juju juju juju juju ah For your love I be mumu mumu mumu mumu ah Why you do me juju juju juju juju Ah yeah yeah
แปลเนื้อเพลง
เลือกภาษาเพื่อดูเนื้อเพลงที่แปลแล้ว