Wetin Dey Sup (Explicit)
Burna Boy"Wetin Dey Sup (Explicit)" is a song by Burna Boy, released in 2020 in the Pop genre. The song is 3:35 long and contains 72 lines and 585 words.
Lyrics
0:00Wettin Dey Sup - Burna Boy
0:01Fu-fu-fu
0:07Funkula
0:09I no be one of those men wey dey fear toto f**k nyash
0:11Check am na kpa goro kpa
0:13Me I know say everybody got to die on day
0:16Buried six feet under golo ta
0:19Aje why we no go jaiye o wetin dey sup
0:23Tell my brother jeun soke o everything is okay o wetin dey sup
0:27To ba je ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup
0:32Abajo to ni ki ma so mo nothing dey sup
0:39Cause I no fit depend on talk
0:42Dem go disrespect on top
0:44Then I show dem wetin dey sup
0:47Dey my own na me know wetin dey come
0:52You're waiting in vain I'm overtaking again
0:56Start to dey dance
0:57Put your cap to the back
0:58If you know say na kpa goro kpa
1:00Cause I came with the gang
1:01Dem know say we bad to the max
1:03We no come here to come gallivant
1:05I dey tell paddyman cause I wise like el taliman
1:07If you no think am well e go hang
1:09Dem go want carry chance wey you give dem spoil your dance
1:12As for me that one no be my plans
1:14Wetin dey sup wetin dey play I no pay attention of course
1:19Wetin you hear wetin dem talk
1:21I'm watching my back and facing my front
1:24Truth dey bitter needing no salt
1:26Cause e no be rice and beans and ponmo
1:28Me and my people don dey consult
1:31Make we dey understand wetin dey sup
1:34Aje why we no go jaiye o wetin dey sup
1:38Tell my brother jeun soke o everything is okay o wetin dey sup
1:43To ba je ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup
1:47Abajo toni ki ma so mo nothing dey sup
1:55Pick dem one by one
1:57Make me burst my gun
1:59Poisonous like a long python
2:01Gunfiring 911 dialing
2:04Never liked the sound of dem sirens
2:06They only respect the money and the violence
2:08So I get to show dem wetin dey sup
2:11I no be one of those men wey dey fear toto f**k nyash
2:14Check am na kpa goro kpa
2:16Me I know say everybody got to die on day
2:18Buried six feet under golo ta
2:21Make nobody tell my people make we try golo ta
2:25But if no be sake of one or two things you sef know
2:28Say down you go down
2:30Wetin dey sup wetin dey play I no pay attention of course
2:34Wetin you hear wetin dem talk
2:37I'm watching my back and facing my front
2:39Truth dey bitter needing no salt
2:41Cause e no be rice and beans and ponmo
2:44Me and my people don dey consult
2:46Make we dey understand wetin dey sup
2:50Aje why we no go jaiye o wetin dey sup
2:53Tell my brother jeun soke o everything is okay o wetin dey sup
2:58To ba je ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup
3:03Abajo to ni ki ma so mo nothing dey sup
3:10Cause I no fit depend on talk
3:12Dem go disrespect on top
3:14Then I show dem wetin dey sup
3:18Dey my own na me know wetin dey come
3:22You're waiting in vain I'm overtaking again
3:27The way the act is the way you know
3:30That's the impact
3:31The beautiful impact that we have on the people
3:34There's a lot of music that's out right now
3:35But the s**t ain't at- it ain't life
Wettin Dey Sup - Burna Boy Fu-fu-fu Funkula I no be one of those men wey dey fear toto f**k nyash Check am na kpa goro kpa Me I know say everybody got to die on day Buried six feet under golo ta Aje why we no go jaiye o wetin dey sup Tell my brother jeun soke o everything is okay o wetin dey sup To ba je ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup Abajo to ni ki ma so mo nothing dey sup Cause I no fit depend on talk Dem go disrespect on top Then I show dem wetin dey sup Dey my own na me know wetin dey come You're waiting in vain I'm overtaking again Start to dey dance Put your cap to the back If you know say na kpa goro kpa Cause I came with the gang Dem know say we bad to the max We no come here to come gallivant I dey tell paddyman cause I wise like el taliman If you no think am well e go hang Dem go want carry chance wey you give dem spoil your dance As for me that one no be my plans Wetin dey sup wetin dey play I no pay attention of course Wetin you hear wetin dem talk I'm watching my back and facing my front Truth dey bitter needing no salt Cause e no be rice and beans and ponmo Me and my people don dey consult Make we dey understand wetin dey sup Aje why we no go jaiye o wetin dey sup Tell my brother jeun soke o everything is okay o wetin dey sup To ba je ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup Abajo toni ki ma so mo nothing dey sup Pick dem one by one Make me burst my gun Poisonous like a long python Gunfiring 911 dialing Never liked the sound of dem sirens They only respect the money and the violence So I get to show dem wetin dey sup I no be one of those men wey dey fear toto f**k nyash Check am na kpa goro kpa Me I know say everybody got to die on day Buried six feet under golo ta Make nobody tell my people make we try golo ta But if no be sake of one or two things you sef know Say down you go down Wetin dey sup wetin dey play I no pay attention of course Wetin you hear wetin dem talk I'm watching my back and facing my front Truth dey bitter needing no salt Cause e no be rice and beans and ponmo Me and my people don dey consult Make we dey understand wetin dey sup Aje why we no go jaiye o wetin dey sup Tell my brother jeun soke o everything is okay o wetin dey sup To ba je ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup Abajo to ni ki ma so mo nothing dey sup Cause I no fit depend on talk Dem go disrespect on top Then I show dem wetin dey sup Dey my own na me know wetin dey come You're waiting in vain I'm overtaking again The way the act is the way you know That's the impact The beautiful impact that we have on the people There's a lot of music that's out right now But the s**t ain't at- it ain't life
Translation
Select a language to see the translated lyrics.