Get Up
Sarz, DJ Tunez, Flash"Get Up" is a song by Sarz, DJ Tunez, Flash, released in 2017 in the Pop genre. The song is 3:02 long and contains 49 lines and 401 words.
Lyrics
0:02Get up get up ehhh she's a dancer
0:13But she what I like ahahah
0:17Sarz pon the beat yeah
0:19No wahala
0:21Omalicha baby o I
0:25You and your friends sit down you want to get high
0:3020 bottles of star
0:33You see me come dey form superstar uhh hun
0:38I remember I dey check you
0:39When you been dey tell me no
0:42Shey na because I no getii money
0:43I no getii doe getii doe oo
0:46Nowadays when you dey see me girl hello
0:50Onto se you dey see the kind of paper wey
0:52I dey roll dey roll
0:54They way she get up get up ehh she's a dancer
0:58They way she move it lift it side una like
1:00A belly dancer
1:02They way she get up get up ehh she's a dancer
1:06They way she move it lift it side wena wena like
1:09A belly dancer
1:10Na she I go carry go o aii yea carry go
1:14Omotena carry load aii yea she carry load
1:18All my friends' dey tell me no o aii tell me no
1:22But na she I go carry go aii yea
1:24No wahala
1:44Nana ehh I remember back then you been dey dull me
1:47But ehh nana ehh omo 24 7 you call me
1:51I dey far away
1:53The only time wey you dey see me na for tv eh
1:56Shey na for tv eh
2:00Nana ehh I remember back then you been dey dull me
2:04But ehh nana ehh every minute every second you dey call me
2:07I dey far away
2:09The only time wey you dey see me na for tv eh
2:12Shey na for tv eh huh eh
2:16Haiyea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh
2:20Eyea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh
2:24Uwo wo wo wo wo wo wo wo wo
2:28Eyea yea yea yea yea yea yeah yeah yeahh yeaahhh
2:32They way she get up get up ehh she's a dancer
2:36They way she move it lift it side like a belly dancer
2:40They way she get up get up ehh she's a dancer
2:44They way she move it lift it side like a belly dancer
2:47Na she I go carry go o aii yea carry go
2:51Omotena carry load aii yea she carry load
2:55All my friends dey tell me no o aii tell me no
2:59But na she I go carry go aii yea
3:02No wahala
Get up get up ehhh she's a dancer But she what I like ahahah Sarz pon the beat yeah No wahala Omalicha baby o I You and your friends sit down you want to get high 20 bottles of star You see me come dey form superstar uhh hun I remember I dey check you When you been dey tell me no Shey na because I no getii money I no getii doe getii doe oo Nowadays when you dey see me girl hello Onto se you dey see the kind of paper wey I dey roll dey roll They way she get up get up ehh she's a dancer They way she move it lift it side una like A belly dancer They way she get up get up ehh she's a dancer They way she move it lift it side wena wena like A belly dancer Na she I go carry go o aii yea carry go Omotena carry load aii yea she carry load All my friends' dey tell me no o aii tell me no But na she I go carry go aii yea No wahala Nana ehh I remember back then you been dey dull me But ehh nana ehh omo 24 7 you call me I dey far away The only time wey you dey see me na for tv eh Shey na for tv eh Nana ehh I remember back then you been dey dull me But ehh nana ehh every minute every second you dey call me I dey far away The only time wey you dey see me na for tv eh Shey na for tv eh huh eh Haiyea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh Eyea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh Uwo wo wo wo wo wo wo wo wo Eyea yea yea yea yea yea yeah yeah yeahh yeaahhh They way she get up get up ehh she's a dancer They way she move it lift it side like a belly dancer They way she get up get up ehh she's a dancer They way she move it lift it side like a belly dancer Na she I go carry go o aii yea carry go Omotena carry load aii yea she carry load All my friends dey tell me no o aii tell me no But na she I go carry go aii yea No wahala
Translation
Select a language to see the translated lyrics.