Confirm
Patoranking, DaVido"Confirm" is a song by Patoranking, DaVido, released in 2019 in the Pop genre. The song is 3:45 long and contains 74 lines and 418 words.
Lyrics
0:02Shekpe
0:04Baddest
0:06World best
0:09Edumare give me this money
0:13'Cause this people dem dey do wetin funny eeh
0:18Baba give me this money
0:22'Cause this people dem dey do wetin funny eeh
0:28As I wake this morning
0:31The first thing wey come my mind na
0:33How to make this money
0:37As I wake this morning
0:38As I wake this morning
0:40I tell myself say omo na to make this money
0:43Confirmation season confirm
0:46Oil and gas we confirm
0:48Plenty money confirm
0:50Higher higher confirm o
0:54Confirm
0:54Market woman confirm
0:56Danfo driver confirm
0:59Everybody confirm o
1:02L O V E I love this I love this life
1:08I love this I love this
1:11L O V E I love this I love this life
1:17I love this I love this
1:20Edumare give me this money this money eh
1:24'Cause this people dem dey do wetin funny eeh
1:29Baba give me this money this money
1:33'Cause this people dem dey do wetin funny eeh
1:38Aiy aiy aye aye make this money yeah
1:42Baba God answer my prayer eeh
1:47Aiy aiy aye aye make this money yeah
1:51Oluwa come answer my prayer eeh
1:55Shekpe
1:56My wire no dey ever get dull season
1:59My accountant client calling me
2:00But my eye e dey your body yeahhhh
2:04Oh eh Omalicha give me something
2:07As Jamaica no gree for me
2:10But Anita don plan konji for me
2:13But no oh
2:14Shey you dey look the man look the man
2:17The designer fit the man look the brand
2:19No be china 150 grand on my hand
2:21This is shower they said Dom Perignon
2:23Me I no dey ever dey worry
2:25Na my God dey provide this money
2:27Omo na why I dey dash this money
2:30Honey
2:31No no oo
2:32Garnish master confirm
2:34Freeway self dey confirm
2:36Adeleke money confirm
2:39Confirm eeeeeeeh
2:41Naija people confirm
2:43Ghana Cedis confirm
2:45Osun money confirm
2:48Confirm
2:49L O V E I love this I love this life
2:55I love this I love this
2:58L O V E I love this I love this life
3:03I love this I love this
3:06Shekpe
3:07Edumare give me this money this money
3:11'Cause this people dem dey do wetin funny eeh
3:16Baba give me this money
3:20'Cause this people dem dey do wetin funny eeh
3:25Aiy aiy aye aye make this money yeahh
3:29Baba God answer my prayer eeh
3:33Aiy aiy aye aye make this money yeah
3:38Oluwa come answer my prayer eeh
3:41Confirmation season confirm
3:43Oil and gas we confirm
3:45Plenty money confirm
Shekpe Baddest World best Edumare give me this money 'Cause this people dem dey do wetin funny eeh Baba give me this money 'Cause this people dem dey do wetin funny eeh As I wake this morning The first thing wey come my mind na How to make this money As I wake this morning As I wake this morning I tell myself say omo na to make this money Confirmation season confirm Oil and gas we confirm Plenty money confirm Higher higher confirm o Confirm Market woman confirm Danfo driver confirm Everybody confirm o L O V E I love this I love this life I love this I love this L O V E I love this I love this life I love this I love this Edumare give me this money this money eh 'Cause this people dem dey do wetin funny eeh Baba give me this money this money 'Cause this people dem dey do wetin funny eeh Aiy aiy aye aye make this money yeah Baba God answer my prayer eeh Aiy aiy aye aye make this money yeah Oluwa come answer my prayer eeh Shekpe My wire no dey ever get dull season My accountant client calling me But my eye e dey your body yeahhhh Oh eh Omalicha give me something As Jamaica no gree for me But Anita don plan konji for me But no oh Shey you dey look the man look the man The designer fit the man look the brand No be china 150 grand on my hand This is shower they said Dom Perignon Me I no dey ever dey worry Na my God dey provide this money Omo na why I dey dash this money Honey No no oo Garnish master confirm Freeway self dey confirm Adeleke money confirm Confirm eeeeeeeh Naija people confirm Ghana Cedis confirm Osun money confirm Confirm L O V E I love this I love this life I love this I love this L O V E I love this I love this life I love this I love this Shekpe Edumare give me this money this money 'Cause this people dem dey do wetin funny eeh Baba give me this money 'Cause this people dem dey do wetin funny eeh Aiy aiy aye aye make this money yeahh Baba God answer my prayer eeh Aiy aiy aye aye make this money yeah Oluwa come answer my prayer eeh Confirmation season confirm Oil and gas we confirm Plenty money confirm
Translation
Select a language to see the translated lyrics.