Song Lyrics Collection

Rise

Rocky Dawuni
2024-08-303:52 minSynced lyrics

"Rise" is a song by Rocky Dawuni, released in 2024 in the Pop genre. The song is 3:52 long and contains 77 lines and 429 words.

Lyrics

0:01Yeah
0:03One two one two one two
0:06We dey come live from here
0:08Oh oh oh
0:11Oh oh oh
0:14Yeah
0:15Na na na na na na
0:18Oh yeah
0:19I no get space to breathe
0:21I'm suffocating with pain
0:23I no dey follow the rules
0:26I no sey you feel the same
0:28My own eyes now dey see
0:30We only suffer to gain
0:33I no dey lie I no dey tell no lie
0:39What a man do another man fit do
0:43Yeah yeah yeah
0:44What they bring you no sey we for no fear
0:48No no no
0:49Taking advantage everyday
0:52Oh oh oh
0:54Now dey see say we no go give them way
0:58Imagine what we go do if we organize
1:02Imagine what we could do if we unify
1:07Oh rise
1:11Now you know the ting wey you for do
1:16Stick yourself in place where you stand tall
1:21Watch your feet and step where
1:23You might go
1:26Oh oh oh
1:27Dem no wan hear my speech
1:29Dem no make ready for me
1:32Dem fit to see my move
1:34Then dem go see who I be
1:37I choose to say what I mean
1:39So all my people could see
1:42I no go lie
1:44I tell no lie lie lie
1:48Now you know say we no go fit to loose
1:51Yeah yeah yeah
1:53Something wey we know say we for choose
1:56No no no
1:57Nothing go fit block us in our way
2:01Oh oh oh
2:02If we are taking each step everyday
2:06Imagine what we go do if we organize
2:11Imagine what we could do if we unify
2:16Oh rise
2:19Now you know the ting wey you for do
2:24Stick yourself in place
2:26Where you stand tall
2:29Watch your feet and step where
2:31You might go
2:34Where you will grow
2:36Rise
2:39Tomorrow no be promised not at all
2:44The good things wey you give go follow you
2:49The place wey you dey plant there you grow
2:55I no get space to breathe
2:58I'm suffocating with pain
3:00I no dey follow the rules
3:02I no sey you feel the same
3:05I choose to say what
3:07I mean so all my people could see
3:10I no go lie I tell no lie lie lie
3:16Oh rise
3:18Now you know the ting wey you for do
3:23Stick yourself in place where you stand tall
3:28Watch your feet and step where
3:30You might go
3:32Dey might go
3:35Rise
3:38Tomorrow no be promised not at all
3:42Good things you give go follow you
3:48The place wey you dey
3:49Plant there you grow oo
3:52You go grow ooo
Yeah
One two one two one two
We dey come live from here
Oh oh oh
Oh oh oh
Yeah
Na na na na na na
Oh yeah
I no get space to breathe
I'm suffocating with pain
I no dey follow the rules
I no sey you feel the same
My own eyes now dey see
We only suffer to gain
I no dey lie I no dey tell no lie
What a man do another man fit do
Yeah yeah yeah
What they bring you no sey we for no fear
No no no
Taking advantage everyday
Oh oh oh
Now dey see say we no go give them way
Imagine what we go do if we organize
Imagine what we could do if we unify
Oh rise
Now you know the ting wey you for do
Stick yourself in place where you stand tall
Watch your feet and step where
You might go
Oh oh oh
Dem no wan hear my speech
Dem no make ready for me
Dem fit to see my move
Then dem go see who I be
I choose to say what I mean
So all my people could see
I no go lie
I tell no lie lie lie
Now you know say we no go fit to loose
Yeah yeah yeah
Something wey we know say we for choose
No no no
Nothing go fit block us in our way
Oh oh oh
If we are taking each step everyday
Imagine what we go do if we organize
Imagine what we could do if we unify
Oh rise
Now you know the ting wey you for do
Stick yourself in place
Where you stand tall
Watch your feet and step where
You might go
Where you will grow
Rise
Tomorrow no be promised not at all
The good things wey you give go follow you
The place wey you dey plant there you grow
I no get space to breathe
I'm suffocating with pain
I no dey follow the rules
I no sey you feel the same
I choose to say what
I mean so all my people could see
I no go lie I tell no lie lie lie
Oh rise
Now you know the ting wey you for do
Stick yourself in place where you stand tall
Watch your feet and step where
You might go
Dey might go
Rise
Tomorrow no be promised not at all
Good things you give go follow you
The place wey you dey
Plant there you grow oo
You go grow ooo

Translation

Select a language to see the translated lyrics.