Do as I Do
P-Square"Do as I Do" is a song by P-Square, released in 2013 in the Pop genre. The song is 3:17 long and contains 81 lines and 628 words.
Lyrics
0:08Psquare (ahn)
0:12And Tiwa Savage with Mr May D (ahn)
0:15We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn)
0:18Hey pretty girl with your sexy body
0:20Me like the way you move you dey make me soji
0:22Mr DJ you too sabi
0:24So pon the selense for this party
0:26Baby girl make you come to Daddy
0:28Make you sip some Hennessey and Bacardi
0:30Daddy go rock you steady
0:32Cos you got me going on
0:34Na the wey you dey do me dey move dey make dey trowey
0:36Na the thing wey you do make me wan pop rosey
0:42As a party starter (party starter)
0:44I come here to scatter (come here to scatter)
0:46If you no fit enter (no fit enter)
0:48Make you go get fundamental
0:49And do as I do do as I do do as I do eh
0:53Do as I do do as I do do as I do eh
0:57As I dey do you dey do
0:59As I dey move you dey move
1:01Do as I do do as I do do as I do eh
1:06I can go all night boy
1:08If you ready
1:09Baby follow my lead I like it nice and steady
1:13You wan spend money
1:15You like how I move my body
1:17I like how it makes you crazy
1:19Can we take it slowly
1:22As I roll and I roll and I whining my hips just watch me
1:25And by the end of the night I go dey by your side make you touch me
1:29As a party starter (party starter)
1:32I come here to scatter (come here to scatter)
1:34If you no fit enter (no fit enter)
1:36Make you go get fundamental
1:37And do as I do do as I do do as I do eh
1:41Do as I do do as I do do as I do eh
1:45As I dey do you dey do
1:47As I dey move you dey move
1:49Do as I do do as I do do as I do eh
1:54Oya party starter
1:55We step ina the place e no matter (who you be)
1:58Na who be your father
1:59Rude boy Mr P Don dada
2:01So follow me follow me baby data
2:03Daddy wan take you up with no ladder
2:05Wey my cheddar
2:06E no matter
2:07You be the phone be the charger
2:10Na the way she dey do me dey move me dey make me dey trowey
2:13Na the thing wey she do make me dey wan pop rosey
2:18As a party starter (party starter)
2:20I come here to scatter (come here to scatter)
2:22If you no fit enter (no fit enter)
2:24Make you go get fundamental
2:25And do as I do do as I do do as I do eh
2:29Do as I do do as I do do as I do eh
2:33As I dey do you dey do
2:35As I dey move you dey move
2:37Do as I do do as I do do as I do eh
2:41Oya make you pon the selense
2:43Pon the selense
2:44Pon the selense
2:45Oya make you pon the selense
2:47Pon the selense
2:48Pon the selense
2:49Oya make you pon the selense
2:50Pon the selense
2:51Pon the selense
2:53Oya make you pon the selense
2:55Pon the selense
2:55Pon the selense
2:58As a party starter (party starter)
3:00I come here to scatter (come here to scatter)
3:02If you no fit enter (no fit enter)
3:04Make you go get fundamental
3:05And do as I do do as I do do as I do eh
3:09Do as I do do as I do do as I do eh
3:13As I dey do you dey do
3:15As I dey move you dey move
3:17Do as I do do as I do do as I do eh
Psquare (ahn) And Tiwa Savage with Mr May D (ahn) We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn) Hey pretty girl with your sexy body Me like the way you move you dey make me soji Mr DJ you too sabi So pon the selense for this party Baby girl make you come to Daddy Make you sip some Hennessey and Bacardi Daddy go rock you steady Cos you got me going on Na the wey you dey do me dey move dey make dey trowey Na the thing wey you do make me wan pop rosey As a party starter (party starter) I come here to scatter (come here to scatter) If you no fit enter (no fit enter) Make you go get fundamental And do as I do do as I do do as I do eh Do as I do do as I do do as I do eh As I dey do you dey do As I dey move you dey move Do as I do do as I do do as I do eh I can go all night boy If you ready Baby follow my lead I like it nice and steady You wan spend money You like how I move my body I like how it makes you crazy Can we take it slowly As I roll and I roll and I whining my hips just watch me And by the end of the night I go dey by your side make you touch me As a party starter (party starter) I come here to scatter (come here to scatter) If you no fit enter (no fit enter) Make you go get fundamental And do as I do do as I do do as I do eh Do as I do do as I do do as I do eh As I dey do you dey do As I dey move you dey move Do as I do do as I do do as I do eh Oya party starter We step ina the place e no matter (who you be) Na who be your father Rude boy Mr P Don dada So follow me follow me baby data Daddy wan take you up with no ladder Wey my cheddar E no matter You be the phone be the charger Na the way she dey do me dey move me dey make me dey trowey Na the thing wey she do make me dey wan pop rosey As a party starter (party starter) I come here to scatter (come here to scatter) If you no fit enter (no fit enter) Make you go get fundamental And do as I do do as I do do as I do eh Do as I do do as I do do as I do eh As I dey do you dey do As I dey move you dey move Do as I do do as I do do as I do eh Oya make you pon the selense Pon the selense Pon the selense Oya make you pon the selense Pon the selense Pon the selense Oya make you pon the selense Pon the selense Pon the selense Oya make you pon the selense Pon the selense Pon the selense As a party starter (party starter) I come here to scatter (come here to scatter) If you no fit enter (no fit enter) Make you go get fundamental And do as I do do as I do do as I do eh Do as I do do as I do do as I do eh As I dey do you dey do As I dey move you dey move Do as I do do as I do do as I do eh
Translation
Select a language to see the translated lyrics.