Song Lyrics Collection

Angelina

Johnny Drille
2025-04-112:44 minSynced lyrics

"Angelina" is a song by Johnny Drille, released in 2025 in the Pop genre. The song is 2:44 long and contains 70 lines and 358 words.

Lyrics

0:04Koba
0:20I'm fortunate to dey dey
0:21For your midnight thoughts
0:22Eggovin Angelina
0:24Nobody wey see you wey
0:26No dey fall like crop
0:27My beautiful ballerina
0:29This is no ordinary flex
0:31When I see you I can't look away
0:34Let's conjugate I no fi wait
0:36Uh uh
0:37Light it up light it up light it up
0:39Step in the room and you just light it up
0:42Life is short we are dust gimme love
0:44At any cost any damn condition
0:46See your affection na wetin I want
0:49You dey my prayer for church on Sunday
0:51Na holiday me and you suppose dey
0:54Alele lead the way make we go my love
0:57Lolo
0:58Shoma wa kajo gbe
1:01Oh baby Angelina
1:03You are the sweetest thing I know
1:05Oh baby Angelina
1:08Body dey do me some way
1:10Oh baby Angelina
1:13You are mi medicine my love
1:15Oh baby Angelina
1:18Shoma wa kajo gbe
1:20Oh baby Angelina
1:23You are the sweetest thing I know
1:25Oh baby Angelina baby Angelina
1:28Body dey do me some way
1:30Oh baby Angelina
1:32You are mi medicine my love
1:35Oh baby Angelina
1:37Angelina sent from heaven
1:39I'm ready now I no fit
1:40Wait one more second
1:42Will you please say yes to my question
1:44Before you make a man kolo
1:46Baby
1:46I don't wanna play no games
1:48Give you my heart
1:49Everything I live for my lady
1:51Ndema d'ona gb'asiri
1:53But I no hear wetin dem dey talk
1:55I'm so glad that I listened to God
1:57Yeah yeah
1:58I'll love you now and twice on Sundays
2:00Na honeymoon me and you suppose dey
2:02Alele lead the way make we dey go church
2:05Baby
2:07S'oma wa ka jo gbe?
2:09Oh baby Angelina
2:11You are the only one I really know
2:14Oh baby Angelina
2:16See my body don dey do me someway
2:19Oh baby Angelina
2:21Promise me say this thing na forever
2:24Oh baby Angelina
2:26S'oma wa ka jo gbe?
2:29Oh baby Angelina
2:31You are the only one I really know
2:34Oh baby Angelina
2:36See my body don dey do me someway
2:38Oh baby Angelina
2:41I promise you say this
2:42Thing go last for a lifetime
2:44Oh baby Angelina
Koba
I'm fortunate to dey dey
For your midnight thoughts
Eggovin Angelina
Nobody wey see you wey
No dey fall like crop
My beautiful ballerina
This is no ordinary flex
When I see you I can't look away
Let's conjugate I no fi wait
Uh uh
Light it up light it up light it up
Step in the room and you just light it up
Life is short we are dust gimme love
At any cost any damn condition
See your affection na wetin I want
You dey my prayer for church on Sunday
Na holiday me and you suppose dey
Alele lead the way make we go my love
Lolo
Shoma wa kajo gbe
Oh baby Angelina
You are the sweetest thing I know
Oh baby Angelina
Body dey do me some way
Oh baby Angelina
You are mi medicine my love
Oh baby Angelina
Shoma wa kajo gbe
Oh baby Angelina
You are the sweetest thing I know
Oh baby Angelina baby Angelina
Body dey do me some way
Oh baby Angelina
You are mi medicine my love
Oh baby Angelina
Angelina sent from heaven
I'm ready now I no fit
Wait one more second
Will you please say yes to my question
Before you make a man kolo
Baby
I don't wanna play no games
Give you my heart
Everything I live for my lady
Ndema d'ona gb'asiri
But I no hear wetin dem dey talk
I'm so glad that I listened to God
Yeah yeah
I'll love you now and twice on Sundays
Na honeymoon me and you suppose dey
Alele lead the way make we dey go church
Baby
S'oma wa ka jo gbe?
Oh baby Angelina
You are the only one I really know
Oh baby Angelina
See my body don dey do me someway
Oh baby Angelina
Promise me say this thing na forever
Oh baby Angelina
S'oma wa ka jo gbe?
Oh baby Angelina
You are the only one I really know
Oh baby Angelina
See my body don dey do me someway
Oh baby Angelina
I promise you say this
Thing go last for a lifetime
Oh baby Angelina

Translation

Select a language to see the translated lyrics.