Poverty Die (Explicit)
YBNL MaFia Family, Olamide"Poverty Die (Explicit)" is a song by YBNL MaFia Family, Olamide, released in 2018 in the Pop genre. The song is 2:58 long and contains 62 lines and 423 words.
Lyrics
0:00Poverty Die - YBNL MaFia Family/Olamide
0:11When I wake up no be by my power oo
0:14Oluwa lo kuku so wa ooo
0:17I go down on my knees and thank God ooo
0:19Poverty die die die die Poverty die die die
0:22And I step into the street for my paper
0:25I dey hustle make the poverty japa ooo
0:28Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
0:30Poverty die die die die Poverty die die die
0:33Oriburuku ji na si'le mi Irina ji na si'le mi
0:39A'yi ni owo lo'wo ji na si'le I want get plenty money
0:44Poverty tofe ma finnesse
0:47Maye toni greediness
0:49No put truchi for my business
0:52I no well I get morning sickness
0:55Biggy money no be small small
0:58Ti oba titomi bi Eniola Badmos
1:01Money wey no get focus
1:03Money wey no dey pompous
1:05Holy Ghost fire me I no dey tire
1:08Ogon Aye mi o egbami Juwon mpelu fire
1:11Fire fire fire fire fire fire fire
1:13Fire fire fire fire fire fire fire
1:15Fire fire fire fire
1:17When I wake up no be by my power oo
1:20Oluwa lo kuku so wa ooo
1:22I go down on my knees and thank God ooo
1:25Poverty die die die die Poverty die die die
1:27And I step into the street for my paper
1:30I dey hustle make the poverty japa ooo
1:33Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
1:36Poverty die die die die Poverty die die die
1:39Na who say make I no vex o
1:41I no know why them dey vex o
1:44Poverty na my ex o
1:47Me am unto the rest o
1:49Iya to jemi timo chara gwegwe
1:52Ebi topami timoka gwogwo
1:55Odabo emalo jeje
1:57This is my primetime
1:59Biti baba keke
2:01Aye reti ele yami o
2:03Them just dey pray ko pa mi oo
2:06I don dey high them like pami o
2:09Dey don kolo lako epami
2:11Holy ghost fire
2:12Me I no dey tire
2:13Ko'gun waye mi eba mi
2:15Mi jo won pelu fire
2:16Fire fire fire fire fire fire fire fire
2:19Fire fire fire fire fire fire fire
2:21Fire fire fire fire
2:22When I wake up no be by my power oo
2:25Oluwa lo kuku so wa ooo
2:28I go down on my knees and thank God ooo
2:30Poverty die die die die Poverty die die die
2:33And I step into the street for my paper
2:36I dey hustle make the poverty japa ooo
2:38Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
2:41Poverty die die die die Poverty die die die
2:45Mixing Xenofoste
2:58Pheelz Mr producer
Poverty Die - YBNL MaFia Family/Olamide When I wake up no be by my power oo Oluwa lo kuku so wa ooo I go down on my knees and thank God ooo Poverty die die die die Poverty die die die And I step into the street for my paper I dey hustle make the poverty japa ooo Oriburuku ma lo ya ile wa ooo Poverty die die die die Poverty die die die Oriburuku ji na si'le mi Irina ji na si'le mi A'yi ni owo lo'wo ji na si'le I want get plenty money Poverty tofe ma finnesse Maye toni greediness No put truchi for my business I no well I get morning sickness Biggy money no be small small Ti oba titomi bi Eniola Badmos Money wey no get focus Money wey no dey pompous Holy Ghost fire me I no dey tire Ogon Aye mi o egbami Juwon mpelu fire Fire fire fire fire fire fire fire Fire fire fire fire fire fire fire Fire fire fire fire When I wake up no be by my power oo Oluwa lo kuku so wa ooo I go down on my knees and thank God ooo Poverty die die die die Poverty die die die And I step into the street for my paper I dey hustle make the poverty japa ooo Oriburuku ma lo ya ile wa ooo Poverty die die die die Poverty die die die Na who say make I no vex o I no know why them dey vex o Poverty na my ex o Me am unto the rest o Iya to jemi timo chara gwegwe Ebi topami timoka gwogwo Odabo emalo jeje This is my primetime Biti baba keke Aye reti ele yami o Them just dey pray ko pa mi oo I don dey high them like pami o Dey don kolo lako epami Holy ghost fire Me I no dey tire Ko'gun waye mi eba mi Mi jo won pelu fire Fire fire fire fire fire fire fire fire Fire fire fire fire fire fire fire Fire fire fire fire When I wake up no be by my power oo Oluwa lo kuku so wa ooo I go down on my knees and thank God ooo Poverty die die die die Poverty die die die And I step into the street for my paper I dey hustle make the poverty japa ooo Oriburuku ma lo ya ile wa ooo Poverty die die die die Poverty die die die Mixing Xenofoste Pheelz Mr producer
Translation
Select a language to see the translated lyrics.