I No Sure
Omawumi"I No Sure" is a song by Omawumi, released in 2017 in the Pop genre. The song is 2:53 long and contains 20 lines and 230 words.
Lyrics
0:20I no sure say I go miss you
0:24I no sure say I go care
0:27I no sure say one day I go wake up to wonder why you are not here
0:35I no sure say I go cry
0:39Not even once drop go commot from my eyes
0:43So I know he is boo
0:46I no sure say I go know say you go
0:51I no sure say when I kiss you I don't even close my eyes
0:58I know say my body no go answer when you give me those your bedroom eyes
1:06Don't even try to bow down cos my emotions can lie
1:14So my baby boo I no sure say I go know say you go
1:21Se you see this feeling na bcos of you
1:29All the bad wey you do me
1:33E don dey come back to you
1:37That is why e no go pain me if you decide to leave so my baby boo I no sure say I go know sey you go
2:23You see this feeling na bcos of you
2:30All the bad wey you do me
2:34E don dey come back to you
2:40That is why e no go pain me when I'm sure you decide to leave so my baby boo I no sure say I go know sey you go
2:53I no sure say I go know say you go
I no sure say I go miss you I no sure say I go care I no sure say one day I go wake up to wonder why you are not here I no sure say I go cry Not even once drop go commot from my eyes So I know he is boo I no sure say I go know say you go I no sure say when I kiss you I don't even close my eyes I know say my body no go answer when you give me those your bedroom eyes Don't even try to bow down cos my emotions can lie So my baby boo I no sure say I go know say you go Se you see this feeling na bcos of you All the bad wey you do me E don dey come back to you That is why e no go pain me if you decide to leave so my baby boo I no sure say I go know sey you go You see this feeling na bcos of you All the bad wey you do me E don dey come back to you That is why e no go pain me when I'm sure you decide to leave so my baby boo I no sure say I go know sey you go I no sure say I go know say you go
Translation
Select a language to see the translated lyrics.