how to luv
Omah Lay"how to luv" is a song by Omah Lay, released in 2022 in the Pop genre. The song is 2:13 long and contains 45 lines and 258 words.
0:00You know I'm just tryna have fun tonight you know
0:06Ain't nobody judging anybody
0:07Everybody is beautiful tonight
0:10You feel me
0:13'Cause you know
0:14You know
0:15My body dey for Adamawa
0:19Wa-wa wa-wa wa-wa wa-wa
0:19My head e dey for jigawa
0:21Wa-wa wa-wa wa-wa woah-woah woah-woah
0:24My matter e full for nkom kom kom kom wah
0:28My heart carry too much ngwo ngwo ngwo ngwo ngwo ngwo ngwo ah
0:32Girlie come show me how to love
0:36We get married no divorce
0:39It's just you and I endorse
0:45All these diamonds ain't enough
0:49My girlie come show me how to love
0:51Show me show me show me
0:53It's just you and I endorse
0:58We get married no divorce
1:02All these diamonds ain't enough
1:04All these diamonds ain't enough
1:08I've been trying shawty
1:09Trust me I **** with you
1:16But I no believe say you go fit to solve my issues
1:23Ah ah-yiy ah-yiy
1:23You know na kcee wey sing Limpopo
1:25My motor Dey for Ikoku
1:28Chop my money intoto
1:29Omotena hit my agogo go
1:32I know wetin dey your kom kom
1:34If you no give me I go Kolo
1:36I get the spirit of ashewo
1:38Port Harcourt boy Isaac Boro
1:40Girlie come show me how to love
1:44We get married no divorce
1:49It's just you and I endorse
1:53All these diamonds ain't enough
1:56No
1:57My girlie come show me how to love
2:01Show me show me show me
2:01It's just you and I endorse
2:06We get married no divorce
2:10All these diamonds ain't enough
2:13All these diamonds ain't enough
You know I'm just tryna have fun tonight you know Ain't nobody judging anybody Everybody is beautiful tonight You feel me 'Cause you know You know My body dey for Adamawa Wa-wa wa-wa wa-wa wa-wa My head e dey for jigawa Wa-wa wa-wa wa-wa woah-woah woah-woah My matter e full for nkom kom kom kom wah My heart carry too much ngwo ngwo ngwo ngwo ngwo ngwo ngwo ah Girlie come show me how to love We get married no divorce It's just you and I endorse All these diamonds ain't enough My girlie come show me how to love Show me show me show me It's just you and I endorse We get married no divorce All these diamonds ain't enough All these diamonds ain't enough I've been trying shawty Trust me I **** with you But I no believe say you go fit to solve my issues Ah ah-yiy ah-yiy You know na kcee wey sing Limpopo My motor Dey for Ikoku Chop my money intoto Omotena hit my agogo go I know wetin dey your kom kom If you no give me I go Kolo I get the spirit of ashewo Port Harcourt boy Isaac Boro Girlie come show me how to love We get married no divorce It's just you and I endorse All these diamonds ain't enough No My girlie come show me how to love Show me show me show me It's just you and I endorse We get married no divorce All these diamonds ain't enough All these diamonds ain't enough
Translation
Select a language to see the translated lyrics.