VANITY (Feat. Olamide) (Explicit)
CKAY"VANITY (Feat. Olamide) (Explicit)" is a song by CKAY, released in 2024 in the Pop genre. The song is 3:05 long and contains 84 lines and 391 words.
Lyrics
0:07Hmmm
0:14Yeah-yeah
0:15Yeah-yeah
0:16How many real ones
0:18Very few
0:21Do you love me
0:23Is it true
0:25Do you envy
0:26When you see me shining
0:29Tell me walahi talahi
0:32But do you know me
0:34Do you know my story
0:36You know wetin I do to make this money
0:38I fit fight my enemies
0:40Fight my friends I fight my family
0:42But it's all love
0:44I do it for y'all
0:47I'm a warrior
0:48They can try but dem no fit ever ever hold me down
0:51'Cos awọn temi hold me down
0:54If you no dey for me
0:55How you want make i dey for you Dey for you
0:59E no easy
1:00But this life 50/50
1:02Carry your cross buru ya n'isi
1:04Everything na vanity na vanity
1:09Owu sa gị oh
1:10Ị ga-ama ife
1:13Ị ga-ama ife
1:15Ị ga-ama ife
1:17Owu sa gị oh
1:19Ị ga-ama ife
1:21Ị ga-ama ife
1:23Ị ga-ama ife
1:24Oboy I just want be billionaire
1:26Pack money full everywhere
1:27Make it even full for my jalabia
1:29Piggy bank make it fat like polar bear
1:31And all the family problem make dem disappear
1:33I de beg the suffering we dey bare
1:35All my polo been dey tear
1:36I couldn't afford a beer
1:37Kind of owu wey dey blow me then I fear
1:39Then I realize say my brother sapa dey beh
1:41But the dreams got bigger
1:43Making more figures
1:44Even the cheques got fat and thicker
1:46I de knack face like a picker
1:47Now we the coldest out here my nigga Antarctica
1:50O critical
1:51The boy is so lyrical
1:52Dem de feel d gbẹdu spiritually iyẹn physical
1:54Ọmọ to nautical
1:55From Naija d'America
1:56Busting speakers
1:57In every home every car
1:59Yebo
2:00Owu sa gị oh
2:01Ị ga-ama ife
2:03Ị ga-ama ife
2:06Ị ga-ama ife
2:08Owu sa gị oh
2:10Ị ga-ama ife
2:12Ị ga-ama ife
2:14Ị ga-ama ife
2:17No one can stop me
2:23In a million years
2:26They'll keep on trying
2:31But I'll be here
2:33'Cos awọn temi hold me down
2:36If you no dey for me
2:38How you want make i dey for you Dey for you
2:40E no easy
2:42But this life 50/50
2:44Carry your cross buru ya n'isi
2:46Everything na vanity na vanity
2:50Owu sa gị oh
2:52Ị ga-ama ife
2:54Ị ga-ama ife
2:56Ị ga-ama ife
2:59Owu sa gị oh
3:01Ị ga-ama ife
3:03Ị ga-ama ife
3:05Ị ga-ama ife
Hmmm Yeah-yeah Yeah-yeah How many real ones Very few Do you love me Is it true Do you envy When you see me shining Tell me walahi talahi But do you know me Do you know my story You know wetin I do to make this money I fit fight my enemies Fight my friends I fight my family But it's all love I do it for y'all I'm a warrior They can try but dem no fit ever ever hold me down 'Cos awọn temi hold me down If you no dey for me How you want make i dey for you Dey for you E no easy But this life 50/50 Carry your cross buru ya n'isi Everything na vanity na vanity Owu sa gị oh Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Owu sa gị oh Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Oboy I just want be billionaire Pack money full everywhere Make it even full for my jalabia Piggy bank make it fat like polar bear And all the family problem make dem disappear I de beg the suffering we dey bare All my polo been dey tear I couldn't afford a beer Kind of owu wey dey blow me then I fear Then I realize say my brother sapa dey beh But the dreams got bigger Making more figures Even the cheques got fat and thicker I de knack face like a picker Now we the coldest out here my nigga Antarctica O critical The boy is so lyrical Dem de feel d gbẹdu spiritually iyẹn physical Ọmọ to nautical From Naija d'America Busting speakers In every home every car Yebo Owu sa gị oh Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Owu sa gị oh Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife No one can stop me In a million years They'll keep on trying But I'll be here 'Cos awọn temi hold me down If you no dey for me How you want make i dey for you Dey for you E no easy But this life 50/50 Carry your cross buru ya n'isi Everything na vanity na vanity Owu sa gị oh Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Owu sa gị oh Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife
Translation
Select a language to see the translated lyrics.