Song Lyrics Collection

Captain (Explicit)

BNXN
2025-07-023:19 minSynced lyrics

"Captain (Explicit)" is a song by BNXN, released in 2025 in the Pop genre. The song is 3:19 long and contains 54 lines and 522 words.

Lyrics

0:02Backward never Forward ever backward backward backward never
0:07Backward never Forward ever backward backward backward never
0:12Backward never Forward ever backward backward backward never
0:17Backward never Forward ever backward backward backward
0:21Hmm Omo you see my life na the kind one
0:24I no get time for gratification
0:27Na big money wey I siphon that one no come be abomination
0:31Mo mo pe inu ma n bii won anytime when they see us
0:36Lese kese la ma n le won una Dey joke I'm serious
0:42Omo na me get kpoli wey smell like Oreo I'm smoking OG
0:47Him no like story he like e money o
0:50As if you know me
0:52Cause my ex girlfriend too like soji o na me Dey run P
0:57Baby I did not choose this life I'm sorry o girl the life chose me
1:02Na me get kpoli wey smell like Oreo I'm smoking OG Cali
1:07Him no like story he like e money o
1:10As if you know me gbo mi
1:12Cause my ex girlfriend too like soji o soji o
1:15Na me Dey run P baby I did not choose this life I'm sorry o
1:20Girl the life chose me
1:22Kor kor kor it's the captain the commodore
1:26I Dey use all my full senses and I Dey use all of my opolo
1:30Sound it let them know I'm a son of God
1:33From the south side you sabi now
1:35While some may hate on my preferences they cannot deny say me I sabi gan
1:40I sabi gan
1:42Been active I've been at this fun Odun meje
1:47Hire powers higher powers I'm feeling like Odumeje
1:52Who get this?
1:53Let me trash it dem no sabi play
1:57Make I romance your woman I'm feeling like I'm Omah lay
2:01Omo you see my life na the kind one
2:03I no get time for gratification
2:06Na big money wey I siphon that one no come be abomination
2:10Mo mo pe inu ma n bii won anytime when they see us
2:15Lese kese la ma n le won una Dey joke I'm serious
2:21Na me get kpoli wey smell like Oreo Oreo
2:25I'm smoking OG ori lo yo mi
2:26Him no like story he like e money o
2:29As if you know me cause my ex girlfriend too like soji o
2:34Na me Dey run P baby I did not choose this life I'm sorry o
2:39Girl the life chose me
2:41Na me get kpoli wey smell like Oreo Oreo I'm smoking OG Cali
2:46Him no like story he like e money o
2:49As if you know me gbo mi
2:51Cause my ex girlfriend too like soji o say na Soji o
2:54Na me Dey run P
2:56Baby I did not choose this life I'm sorry o girl the life chose me
3:01Na me get kpoli wey smell like Oreo Oreo
3:04I'm smoking OG ori lo yo mi
3:06Him no like story he like e money o
3:09As if you know me cause my ex girlfriend too like soji o
3:14Na me Dey run P baby I did not choose this life I'm sorry o
3:19Girl the life chose me
Backward never Forward ever backward backward backward never
Backward never Forward ever backward backward backward never
Backward never Forward ever backward backward backward never
Backward never Forward ever backward backward backward
Hmm Omo you see my life na the kind one
I no get time for gratification
Na big money wey I siphon that one no come be abomination
Mo mo pe inu ma n bii won anytime when they see us
Lese kese la ma n le won una Dey joke I'm serious
Omo na me get kpoli wey smell like Oreo I'm smoking OG
Him no like story he like e money o
As if you know me
Cause my ex girlfriend too like soji o na me Dey run P
Baby I did not choose this life I'm sorry o girl the life chose me
Na me get kpoli wey smell like Oreo I'm smoking OG Cali
Him no like story he like e money o
As if you know me gbo mi
Cause my ex girlfriend too like soji o soji o
Na me Dey run P baby I did not choose this life I'm sorry o
Girl the life chose me
Kor kor kor it's the captain the commodore
I Dey use all my full senses and I Dey use all of my opolo
Sound it let them know I'm a son of God
From the south side you sabi now
While some may hate on my preferences they cannot deny say me I sabi gan
I sabi gan
Been active I've been at this fun Odun meje
Hire powers higher powers I'm feeling like Odumeje
Who get this?
Let me trash it dem no sabi play
Make I romance your woman I'm feeling like I'm Omah lay
Omo you see my life na the kind one
I no get time for gratification
Na big money wey I siphon that one no come be abomination
Mo mo pe inu ma n bii won anytime when they see us
Lese kese la ma n le won una Dey joke I'm serious
Na me get kpoli wey smell like Oreo Oreo
I'm smoking OG ori lo yo mi
Him no like story he like e money o
As if you know me cause my ex girlfriend too like soji o
Na me Dey run P baby I did not choose this life I'm sorry o
Girl the life chose me
Na me get kpoli wey smell like Oreo Oreo I'm smoking OG Cali
Him no like story he like e money o
As if you know me gbo mi
Cause my ex girlfriend too like soji o say na Soji o
Na me Dey run P
Baby I did not choose this life I'm sorry o girl the life chose me
Na me get kpoli wey smell like Oreo Oreo
I'm smoking OG ori lo yo mi
Him no like story he like e money o
As if you know me cause my ex girlfriend too like soji o
Na me Dey run P baby I did not choose this life I'm sorry o
Girl the life chose me

Translation

Select a language to see the translated lyrics.