Song Lyrics Collection

Loju

Spinall
2023-06-302:47 minSynced lyrics

"Loju" is a song by Spinall, released in 2023 in the Pop genre. The song is 2:47 long and contains 74 lines and 465 words.

Lyrics

0:12Top top
0:13Boy boy
0:16Rock
0:17All day she don dey call now
0:19As the party don dey buzz we no go tire o
0:21And you know the feeling don dey high now
0:23Like 'til the party stop I no go go
0:26T'a de l'owo l'apo
0:28Na we the girls wan follow go
0:30Many girls change their area code
0:32'Til you follow me I no go
0:34Follow bounce if you get stamina
0:36Killing any beat make dem no go try me
0:37E no get any thing wey I no go fit buy me
0:39You don give me little taste
0:41Make we dey go
0:42Make you no dey shy nau
0:44Tell anything girl I fit to make you mine oh
0:46Na me dey make all of the girls come inside now
0:48You dey wait for your loving from big bad man
0:50Oh yeah
0:52Oh baby me and you lo ju loju loju
0:57Ka sha ma jade ka ma ju ru
0:59Shey bi ewo lo se ju
1:01See as you badder you dey good
1:04Shey bi ife re lo ju
1:05Baby go dance and shuperu
1:09Oh baby me and you lo ju loju loju loju
1:13Loju
1:13Ka sha ma jade ka ma ju ru
1:16Shey bi ewo lo se ju
1:18See as you badder you dey good
1:20Shey bi ife re lo ju
1:22Baby go dance and shuperu
1:24Sho mo yeh yeh yeh yeh
1:25I fit wait all night yeh yeh
1:28I gat the thing all night
1:29Wey go make you feel alright
1:31DJ Spinall
1:32Ko wa
1:33Yeah yeah
1:34Ka ma lo Ile nau here we go
1:36Philomina don dey dance I tay
1:39Nothing I want you
1:42Only you
1:43Only you na only you
1:45I just wan dey run back to
1:47And when
1:48No one on my feelings I go call you
1:52Baby na only you
1:53Take out time we go work all night
1:55And I go dey when you ready you fit bank on it
1:57Let the neighbours know my name
1:59Baby girl I go dey your side o
2:01Diamond dancing on me
2:03Baby rest upon me I fit pay the price
2:05Baby you make me come back on daily
2:08Omo I dey attach
2:09Every night we come alive dey outside
2:12Make bad man dey show you life
2:13Oh yeah
2:16Oh baby me and you lo ju loju loju
2:20Ka sha ma jade ka ma ju ru
2:23Shey bi ewo lo se ju
2:24See as you badder you dey good
2:27Shey bi ife re lo ju
2:29Baby go dance and shuperu
2:33Oh baby me and you lo ju loju loju loju
2:37Ka sha ma jade ka ma ju ru
2:40Shey bi ewo lo se ju
2:41See as you badder you dey good
2:44Shey bi ife re lo ju
2:45Baby go dance and shuperu
2:47Peru peru peru peru
Top top
Boy boy
Rock
All day she don dey call now
As the party don dey buzz we no go tire o
And you know the feeling don dey high now
Like 'til the party stop I no go go
T'a de l'owo l'apo
Na we the girls wan follow go
Many girls change their area code
'Til you follow me I no go
Follow bounce if you get stamina
Killing any beat make dem no go try me
E no get any thing wey I no go fit buy me
You don give me little taste
Make we dey go
Make you no dey shy nau
Tell anything girl I fit to make you mine oh
Na me dey make all of the girls come inside now
You dey wait for your loving from big bad man
Oh yeah
Oh baby me and you lo ju loju loju
Ka sha ma jade ka ma ju ru
Shey bi ewo lo se ju
See as you badder you dey good
Shey bi ife re lo ju
Baby go dance and shuperu
Oh baby me and you lo ju loju loju loju
Loju
Ka sha ma jade ka ma ju ru
Shey bi ewo lo se ju
See as you badder you dey good
Shey bi ife re lo ju
Baby go dance and shuperu
Sho mo yeh yeh yeh yeh
I fit wait all night yeh yeh
I gat the thing all night
Wey go make you feel alright
DJ Spinall
Ko wa
Yeah yeah
Ka ma lo Ile nau here we go
Philomina don dey dance I tay
Nothing I want you
Only you
Only you na only you
I just wan dey run back to
And when
No one on my feelings I go call you
Baby na only you
Take out time we go work all night
And I go dey when you ready you fit bank on it
Let the neighbours know my name
Baby girl I go dey your side o
Diamond dancing on me
Baby rest upon me I fit pay the price
Baby you make me come back on daily
Omo I dey attach
Every night we come alive dey outside
Make bad man dey show you life
Oh yeah
Oh baby me and you lo ju loju loju
Ka sha ma jade ka ma ju ru
Shey bi ewo lo se ju
See as you badder you dey good
Shey bi ife re lo ju
Baby go dance and shuperu
Oh baby me and you lo ju loju loju loju
Ka sha ma jade ka ma ju ru
Shey bi ewo lo se ju
See as you badder you dey good
Shey bi ife re lo ju
Baby go dance and shuperu
Peru peru peru peru

Translation

Select a language to see the translated lyrics.