Song Lyrics Collection

Nzaza

Asake
2022-09-073:02 minSynced lyrics

"Nzaza" is a song by Asake, released in 2022 in the Pop genre. The song is 3:02 long and contains 64 lines and 380 words.

Lyrics

0:20Iyanu yen shock won
0:21Bakan biti badboy timz
0:24Say wetin go be go be
0:26Dem no fit hold me on G
0:30Won le le won le le won le le o
0:33From Ojuelegba to Ekate o
0:35I show dem pepper kin to sanle
0:37Because I know my dream
0:39Mi o kere oh kere
0:41Jazz on jazz but their jazz don cast
0:43Only strong fit to fit survive
0:46See am for my dream as I wear my crown
0:48Get down on my knees and I pray to jah
0:52Person wey no work o
0:53Tell me how e wan chop
0:55Man I don't know know
0:57Heavenly sound from the street
0:59That's how we roll yeah yeah
1:01Emi o kere oh emi o kere yeah
1:04Emi o kere so fun ma wo be oh
1:07Ma wo be oh ma wo eni kan kan
1:11Emi o kere oh emi o kere
1:14Emi o kere oh so fun ma wo be oh
1:17Ma wo be oh ma wo eni kan kan
1:22Nzaza oluwa nzaza
1:24Nzaza oluwa nzaza
1:27Oluwa nzaza nzaza
1:29Nzaza oluwa nzaza
1:32Nzaza oluwa nzaza
1:34Nzaza oluwa nzaza nzaza
1:38Oluwa nzaza nzaza oluwa nzaza
1:42So many kilokanmi
1:44How many me I wan talk
1:46So many friends dey envy
1:49But me I no dey see them
1:52As I dey guide
1:53I dey look I dey tan won
1:55Anybody wa mo ma kan won oh
1:57Emi lomo tan ni kole pagan
1:59Now I dey do big thing I be lion
2:02My head strong pass coconut
2:05Dem try dem no reach me on God
2:07Anything wey you wish me
2:09Me I wish you back
2:11Omo make I focus on my grind o
2:13Person wey no work o
2:15Tell me how e wan chop
2:16Man I don't know know
2:18Heavenly sound from the street
2:21That's how we roll yeah yeah
2:23Emi o kere oh emi o kere yeah
2:26Emi o kere so fun ma wo be oh ma wo
2:29Ma wo be oh ma wo eni kan kan
2:33Emi o kere oh emi o kere
2:36Emi o kere oh so fun ma wo be oh
2:39Ma wo be oh ma wo eni kan kan
2:43Nzaza oluwa nzaza
2:45Nzaza oluwa nzaza
2:49Oluwa nzaza nzaza
2:51Nzaza oluwa nzaza
2:53Nzaza oluwa nzaza
2:56Nzaza oluwa nzaza nzaza
2:59Oluwa nzaza nzaza
3:02Oluwa nzaza
Iyanu yen shock won
Bakan biti badboy timz
Say wetin go be go be
Dem no fit hold me on G
Won le le won le le won le le o
From Ojuelegba to Ekate o
I show dem pepper kin to sanle
Because I know my dream
Mi o kere oh kere
Jazz on jazz but their jazz don cast
Only strong fit to fit survive
See am for my dream as I wear my crown
Get down on my knees and I pray to jah
Person wey no work o
Tell me how e wan chop
Man I don't know know
Heavenly sound from the street
That's how we roll yeah yeah
Emi o kere oh emi o kere yeah
Emi o kere so fun ma wo be oh
Ma wo be oh ma wo eni kan kan
Emi o kere oh emi o kere
Emi o kere oh so fun ma wo be oh
Ma wo be oh ma wo eni kan kan
Nzaza oluwa nzaza
Nzaza oluwa nzaza
Oluwa nzaza nzaza
Nzaza oluwa nzaza
Nzaza oluwa nzaza
Nzaza oluwa nzaza nzaza
Oluwa nzaza nzaza oluwa nzaza
So many kilokanmi
How many me I wan talk
So many friends dey envy
But me I no dey see them
As I dey guide
I dey look I dey tan won
Anybody wa mo ma kan won oh
Emi lomo tan ni kole pagan
Now I dey do big thing I be lion
My head strong pass coconut
Dem try dem no reach me on God
Anything wey you wish me
Me I wish you back
Omo make I focus on my grind o
Person wey no work o
Tell me how e wan chop
Man I don't know know
Heavenly sound from the street
That's how we roll yeah yeah
Emi o kere oh emi o kere yeah
Emi o kere so fun ma wo be oh ma wo
Ma wo be oh ma wo eni kan kan
Emi o kere oh emi o kere
Emi o kere oh so fun ma wo be oh
Ma wo be oh ma wo eni kan kan
Nzaza oluwa nzaza
Nzaza oluwa nzaza
Oluwa nzaza nzaza
Nzaza oluwa nzaza
Nzaza oluwa nzaza
Nzaza oluwa nzaza nzaza
Oluwa nzaza nzaza
Oluwa nzaza

Translation

Select a language to see the translated lyrics.