Song Lyrics Collection

KATIGORI

Oxlade
2023-11-172:50 minSynced lyrics

"KATIGORI" is a song by Oxlade, released in 2023 in the Pop genre. The song is 2:50 long and contains 62 lines and 385 words.

Lyrics

0:03Oh no no
0:10So many stories untold
0:14So many mysteries I gats to unfold
0:19The musical legacy I gats to uphold
0:23As I run with the data dey try
0:25To dey download oh no
0:28All of them know say I bloody on code
0:31The day wey every knee shall bow every
0:33Tongue confessing on God
0:36Give dem gbedu from the front and back
0:37To the left and right they go reload oh
0:40I know the journey long but Oritse don
0:42Throw me the compass for the road oh
0:45I no know how I wan do am
0:47But e go soft
0:48Soft
0:49And e go shock una 'cause e go choke
0:53You know I no know how I wan do am
0:56'Cause e go soft
0:58And e go shock una 'cause e go choke
1:04Igi-imu jinna s'ori
1:07You know say me and you no dey for
1:09Same katigori story nah
1:13Igi-imu jinna s'ori
1:16You know say me and you no dey for
1:19Same katigori story oh
1:23Oh-oh
1:24I know many boys want to be like me
1:27Many boys wan de sound like me
1:29And still many boys don dey backbite me
1:31Backbite me
1:32Oh
1:33I say na these gatekeepers wan dey boycott me
1:36Some OGs don dey blackboy me
1:38But I get Jesus wey go support me
1:40I no know how I wan do am
1:42But e go soft
1:43Soft
1:44And e go shock una 'cause e go choke
1:48You know I no know how I wan do am
1:51'Cause e go soft
1:53And e go shock una 'cause e go choke
1:59Igi-imu jinna s'ori
2:02You know say me and you no dey for same
2:05Katigori story nah
2:08Igi-imu jinna s'ori
2:11You know say me and you no dey for same
2:14Katigori story oh
2:18So many stories untold
2:20So many stories untold
2:22So many mysteries I gats to unfold
2:27The musical legacy I gats to uphold
2:31As I run with the data dey try
2:33To dey download oh no
2:36All of them know say I bloody on code
2:38Bloody on code
2:39The day wey every knee shall bow every
2:41Tongue confessing on God
2:44Give dem gbedu from the front and back
2:45To the left and right they go reload oh
2:48You know the journey long but Oritse
2:50Don set me the compass for the road oh
Oh no no
So many stories untold
So many mysteries I gats to unfold
The musical legacy I gats to uphold
As I run with the data dey try
To dey download oh no
All of them know say I bloody on code
The day wey every knee shall bow every
Tongue confessing on God
Give dem gbedu from the front and back
To the left and right they go reload oh
I know the journey long but Oritse don
Throw me the compass for the road oh
I no know how I wan do am
But e go soft
Soft
And e go shock una 'cause e go choke
You know I no know how I wan do am
'Cause e go soft
And e go shock una 'cause e go choke
Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for
Same katigori story nah
Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for
Same katigori story oh
Oh-oh
I know many boys want to be like me
Many boys wan de sound like me
And still many boys don dey backbite me
Backbite me
Oh
I say na these gatekeepers wan dey boycott me
Some OGs don dey blackboy me
But I get Jesus wey go support me
I no know how I wan do am
But e go soft
Soft
And e go shock una 'cause e go choke
You know I no know how I wan do am
'Cause e go soft
And e go shock una 'cause e go choke
Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for same
Katigori story nah
Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for same
Katigori story oh
So many stories untold
So many stories untold
So many mysteries I gats to unfold
The musical legacy I gats to uphold
As I run with the data dey try
To dey download oh no
All of them know say I bloody on code
Bloody on code
The day wey every knee shall bow every
Tongue confessing on God
Give dem gbedu from the front and back
To the left and right they go reload oh
You know the journey long but Oritse
Don set me the compass for the road oh

Translation

Select a language to see the translated lyrics.