nothing spoil (feat. Bella Shmurda)
CKAY"nothing spoil (feat. Bella Shmurda)"은(는) CKAY의 곡입니다, 2025, Pop. 길이는 3:32, 82 lines / 370 words.
가사
0:19Ṣayo take my pain
0:23Cana take my shame away
0:28This life wey we dey
0:31Plenty yawa plenty yawa
0:34But I get
0:36Coconut for my head
0:37For my head
0:38Nobody live forever
0:40Nobody go live forever
0:44Nothing spoil
0:45Ma jaye ori mi ori mi
0:48I'm feeling good tonight
0:50I thank God for life
0:54Nothing spoil
0:55Ma jaye ori mi ori mi
0:58Suffer suffer for world
1:00Amen
1:01Enjoy for heaven
1:02Amen
1:04You suffer to make this money but you can't take it with you
1:08So I spend that ****
1:10Designer I wear that ****
1:12But I'm not looking for wetin e no loss
1:17E no loss oh bebe
1:20Everybody dies but not everybody lives oh bebe
1:24If I could do it all again I'd do it laka dis
1:28Zero love inside the jungle
1:32Na why problem no go finish
1:34Wahala no go ever finish
1:37Ṣayo take my pain
1:42Cana take my shame away
1:47This life wey we dey
1:50Plenty yawa plenty yawa
1:52But I get
1:54Coconut for my head
1:56For my head
1:57Nobody live forever
1:59Nobody go live forever
2:02Nothing spoil
2:04Ma jaye ori mi ori mi
2:06I'm feeling good tonight
2:09I thank God for life
2:12Nothing spoil
2:13Ma jaye ori mi ori mi
2:18This life do me like no other
2:20This life do me like gbana
2:23Many people don come many don go
2:25Wetin I dey feel dey for my mind
2:27Ọmọ pass the dutchie pon the left handside now
2:30Ayaya
2:31Make I ease my stress now
2:32Ayaya
2:33You know sey no time now
2:35Ayaya
2:37Omotena tell me Bella "No go do Yahoo"
2:40Caricature tell me sey I too cacu
2:42Ayaya
2:43I'm losing my cool
2:45Ọmọ which one I go do?
2:47This life
2:48Many mistake I don make
2:50This life
2:51Na the risk I dey take
2:52One life
2:53For the time I go wait
2:55One chance
2:55Dem no fit to relate
2:56Ṣayo take my pain
3:00Cana take my shame away
3:05This life wey we dey
3:08Plenty yawa plenty yawa
3:10But I get
3:12Coconut for my head
3:14For my head
3:15Nobody live forever
3:17Nobody go live forever
3:20Nothing spoil
3:22Ma jaye ori mi ori mi
3:25I'm feeling good tonight
3:27I thank God for life
3:30Nothing spoil
3:32Ma jaye ori mi ori mi
Ṣayo take my pain Cana take my shame away This life wey we dey Plenty yawa plenty yawa But I get Coconut for my head For my head Nobody live forever Nobody go live forever Nothing spoil Ma jaye ori mi ori mi I'm feeling good tonight I thank God for life Nothing spoil Ma jaye ori mi ori mi Suffer suffer for world Amen Enjoy for heaven Amen You suffer to make this money but you can't take it with you So I spend that **** Designer I wear that **** But I'm not looking for wetin e no loss E no loss oh bebe Everybody dies but not everybody lives oh bebe If I could do it all again I'd do it laka dis Zero love inside the jungle Na why problem no go finish Wahala no go ever finish Ṣayo take my pain Cana take my shame away This life wey we dey Plenty yawa plenty yawa But I get Coconut for my head For my head Nobody live forever Nobody go live forever Nothing spoil Ma jaye ori mi ori mi I'm feeling good tonight I thank God for life Nothing spoil Ma jaye ori mi ori mi This life do me like no other This life do me like gbana Many people don come many don go Wetin I dey feel dey for my mind Ọmọ pass the dutchie pon the left handside now Ayaya Make I ease my stress now Ayaya You know sey no time now Ayaya Omotena tell me Bella "No go do Yahoo" Caricature tell me sey I too cacu Ayaya I'm losing my cool Ọmọ which one I go do? This life Many mistake I don make This life Na the risk I dey take One life For the time I go wait One chance Dem no fit to relate Ṣayo take my pain Cana take my shame away This life wey we dey Plenty yawa plenty yawa But I get Coconut for my head For my head Nobody live forever Nobody go live forever Nothing spoil Ma jaye ori mi ori mi I'm feeling good tonight I thank God for life Nothing spoil Ma jaye ori mi ori mi
번역
번역을 보려면 언어를 선택하세요.