Bunieya Enu
P-Square"Bunieya Enu" adalah lagu oleh P-Square, 2011, Pop. Durasi lagu 4:34, 103 lines / 544 words.
Lirik
0:12As we dey celebrate
0:14Bunieya Enu Bunieya Enu
0:17Bunie nu ya Enu
0:19As we dey celebrate
0:21Bunieya Enu Bunieya Enu
0:24Bunie nu ya Enu
0:26As we dey celebrate
0:28We thank God oooh
0:31Baba you too much oooh
0:35We thank God oooh
0:39You too much oh you too much oh
0:43Chei see
0:44The way we dey spend
0:45This money no dey fear me (fear me)
0:47I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
0:51Ba-ba Back in the days nobody send me
0:54Now dem come dey near me
0:56Cause dem want to see me fail
0:58Thank God its Friday (Friday)
1:00And I go rock am like my bai-day
1:03Oh Oh Oh
1:05I'm so excited (excited)
1:08So everybody show your style eeh
1:11As we dey celebrate
1:12Bunieya Enu Bunieya Enu
1:16Bunie nu ya Enu
1:18As we dey celebrate
1:20Bunieya Enu Bunieya Enu
1:23Bunie nu ya Enu
1:25As we dey celebrate
1:27We Thank God oooh
1:30Baba you too much oooh
1:34We thank God oooh
1:38You too much oh you too much oh
1:41That's why we celebrate
1:42Let's celebrate
1:42Now put your hands in the air
1:45Wave'em up like you
1:46Just don't care (care)
1:46I know sey we pop champagne (eeh)
1:48Jubilate and no complain oh
1:50Na so we dey do am everyday
1:51Kpata Kpata we go kneel down dey pray
1:53Scatter them
1:54Dey go start to dey craze oh
1:55Na wetin remain oh
1:56Ima no okacha si ma dunine (enu)
2:00Okacha si ma dunine (enu)
2:03So make you no mind them oh
2:05No do gragra no send them oh
2:07Come join body make we blend them oh
2:09Make you dey tell them sey
2:11Thank God its Friday (friday)
2:13And I go rock am like my bai-day
2:17Oh Oh Oh
2:18I'm so excited (excited)
2:21So everybody show your style eeh
2:24As we dey celebrate
2:26Bunieya Enu Bunieya Enu
2:29Bunie nu ya Enu
2:31As we dey celebrate
2:33Bunieya Enu Bunieya Enu
2:36Bunie nu ya Enu
2:39As we dey celebrate
2:40We thank God oooh
2:43Baba you too much oooh
2:47We thank God oooh
2:51You too much oh you too much oh
2:54That's why we celebrate
2:55Let's celebrate
2:56As we dey celebrate we dey jubilate
3:00Omo no player hating
3:01Make you no dey underate
3:03Na we dey calculate You dey speculate
3:07Me I no send them oh no send then oh
3:09But thank God it's Friday
3:12And I go rock am like my bai-day
3:16Oh Oh Oh Oooh
3:17I'm so excited (excited)
3:20So everybody (eeeh)
3:22Move your body (eeeh)
3:24(As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu
3:28Buni be nu ya Enu As we dey celebrate
3:32Bunieya Enu Bunieya Enu
3:35Bunie nu ya Enu
3:37As we dey celebrate
3:39We thank God oh Baba you
3:43Too much ooh (baba you too much)
3:46We thank God oooh
3:50You too much oh (I say) you too much oh
3:54Bunieya Enu Bunieya Enu
3:57Bunieya Enu As we dey celebrate
4:01Buni be nu ya Enu Buni be nu ya Enu
4:04Buni be nu ya eeeh
4:06As we dey celebrate
4:08Ima no okacha si ma dunine (enu)
4:12Okacha si ma dunine (enu)
4:16Asim no okacha si ma dunine (enu)
4:19Bunieya Enu Bunieya Enu
4:23Maka no okacha si ma dunine (enu)
4:26Okacha si ma dunine (enu)
4:30Asim no okacha si ma dunine (enu)
4:34Bunieya Enu Bunieya Enu
As we dey celebrate Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate We thank God oooh Baba you too much oooh We thank God oooh You too much oh you too much oh Chei see The way we dey spend This money no dey fear me (fear me) I got so many people wey dem dey dare me (eeh) Ba-ba Back in the days nobody send me Now dem come dey near me Cause dem want to see me fail Thank God its Friday (Friday) And I go rock am like my bai-day Oh Oh Oh I'm so excited (excited) So everybody show your style eeh As we dey celebrate Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate We Thank God oooh Baba you too much oooh We thank God oooh You too much oh you too much oh That's why we celebrate Let's celebrate Now put your hands in the air Wave'em up like you Just don't care (care) I know sey we pop champagne (eeh) Jubilate and no complain oh Na so we dey do am everyday Kpata Kpata we go kneel down dey pray Scatter them Dey go start to dey craze oh Na wetin remain oh Ima no okacha si ma dunine (enu) Okacha si ma dunine (enu) So make you no mind them oh No do gragra no send them oh Come join body make we blend them oh Make you dey tell them sey Thank God its Friday (friday) And I go rock am like my bai-day Oh Oh Oh I'm so excited (excited) So everybody show your style eeh As we dey celebrate Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate We thank God oooh Baba you too much oooh We thank God oooh You too much oh you too much oh That's why we celebrate Let's celebrate As we dey celebrate we dey jubilate Omo no player hating Make you no dey underate Na we dey calculate You dey speculate Me I no send them oh no send then oh But thank God it's Friday And I go rock am like my bai-day Oh Oh Oh Oooh I'm so excited (excited) So everybody (eeeh) Move your body (eeeh) (As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu Buni be nu ya Enu As we dey celebrate Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate We thank God oh Baba you Too much ooh (baba you too much) We thank God oooh You too much oh (I say) you too much oh Bunieya Enu Bunieya Enu Bunieya Enu As we dey celebrate Buni be nu ya Enu Buni be nu ya Enu Buni be nu ya eeeh As we dey celebrate Ima no okacha si ma dunine (enu) Okacha si ma dunine (enu) Asim no okacha si ma dunine (enu) Bunieya Enu Bunieya Enu Maka no okacha si ma dunine (enu) Okacha si ma dunine (enu) Asim no okacha si ma dunine (enu) Bunieya Enu Bunieya Enu
Terjemahan
Pilih bahasa untuk melihat terjemahan lirik.