Party No Dey Stop
Adekunle Gold, Zinoleesky"Party No Dey Stop" adalah lagu oleh Adekunle Gold, Zinoleesky, 2023, Pop. Durasi lagu 2:38, 65 lines / 334 words.
Lirik
0:12It's kel-p vibes
0:17I'm not moved by what I see
0:19I know who I be I just want my peace
0:23Make money eh
0:24I go get everything I need
0:27In my own timing
0:29Koni kọja mi
0:31Koni delay
0:32So many people deny
0:34Oluwa don co-sign
0:36Can't believe this is my life
0:39Everything come align
0:41They looking me so surprised
0:43Shọmọde lo dun bayi
0:44I know it's hurting your pride
0:46Believe me I don't mind
0:49Party no dey stop when we pop
0:51Yeah we up
0:52Plenty spending like it's nothing
0:57Party no dey stop when we pop
0:59Yeah we up
1:00Plenty spending like it's nothing
1:04See me I no dey worry 'cause oluwa don co-sign me
1:07I no dey put mind for wetin no concern me
1:09Kind of slow but I'm always on timing ahn
1:12See my eyes don see many thing ti mi o gbadura f'ota mi
1:15If you still dey hate you need therapy
1:18Good vibes no bad energy oh ahn yeah
1:21Aje ti n ba jade tan
1:22Aya wọn a ja
1:24Ti n ba ti fẹ mule na banger
1:26Me wey I don high on paraga
1:28How I go get time for wahala
1:30find one girl wey fine like Rihanna
1:32Spending like Obi Cubana
1:34Leave acting for Tony Montana
1:36Original not made in China
1:38Party no dey stop when we pop
1:40Yeah we up
1:40Plenty spending
1:42Plenty Spending
1:43Like it's nothing
1:44Like it's nothing
1:46Party no dey stop when we pop
1:48Yeah we up
1:49Plenty spending like it's nothing
2:03Ọrọ aye mi ko ma le
2:05Ma lọ Cali or Paris
2:07Go again another day
2:11Kilo fẹ Richard Millie or Patek
2:13Wo currency lọwọ mi
2:15The real **** no fugazzi no fugazzi
2:19In tha club turn it up
2:21Turn it up
2:21Oluwe mawe oluwe mawe oh
2:24Oluwe mawe
2:26Party no dey stop when we pop
2:29Yeah we up
2:30Plenty spending
2:31Plenty spending
2:32Like it's nothing
2:33Like it's nothing
2:34Party no dey stop when we pop
2:37Yeah we up
2:38Plenty spending like it's nothing
It's kel-p vibes I'm not moved by what I see I know who I be I just want my peace Make money eh I go get everything I need In my own timing Koni kọja mi Koni delay So many people deny Oluwa don co-sign Can't believe this is my life Everything come align They looking me so surprised Shọmọde lo dun bayi I know it's hurting your pride Believe me I don't mind Party no dey stop when we pop Yeah we up Plenty spending like it's nothing Party no dey stop when we pop Yeah we up Plenty spending like it's nothing See me I no dey worry 'cause oluwa don co-sign me I no dey put mind for wetin no concern me Kind of slow but I'm always on timing ahn See my eyes don see many thing ti mi o gbadura f'ota mi If you still dey hate you need therapy Good vibes no bad energy oh ahn yeah Aje ti n ba jade tan Aya wọn a ja Ti n ba ti fẹ mule na banger Me wey I don high on paraga How I go get time for wahala find one girl wey fine like Rihanna Spending like Obi Cubana Leave acting for Tony Montana Original not made in China Party no dey stop when we pop Yeah we up Plenty spending Plenty Spending Like it's nothing Like it's nothing Party no dey stop when we pop Yeah we up Plenty spending like it's nothing Ọrọ aye mi ko ma le Ma lọ Cali or Paris Go again another day Kilo fẹ Richard Millie or Patek Wo currency lọwọ mi The real **** no fugazzi no fugazzi In tha club turn it up Turn it up Oluwe mawe oluwe mawe oh Oluwe mawe Party no dey stop when we pop Yeah we up Plenty spending Plenty spending Like it's nothing Like it's nothing Party no dey stop when we pop Yeah we up Plenty spending like it's nothing
Terjemahan
Pilih bahasa untuk melihat terjemahan lirik.