Colección de Letras de Canciones

everyday (Explicit)

Fireboy DML
2024-05-022:22 minLetras sincronizadas

"everyday (Explicit)" es una canción de Fireboy DML, 2024, Pop. La canción dura 2:22, 60 lines / 305 words.

Letra

0:02Ob' obah
0:08Wha dem a say
0:30Tell me where you dey
0:32Lati satiday
0:35I go meet you there
0:37'Cause I miss you every day
0:40Call me any day
0:42I'll be on my way
0:44I'm one call away
0:46No matter the situa
0:47Girl I'm not sure
0:49If my action
0:50Done de too much I love you with passion
0:52Jessica jennifer familasho
0:55Awusubilai no more fornication
0:56Duro na baby maso
0:58Girl I want some
0:59I say na you-only you I want de sanction
1:02Ye omo yapa for my catalogue
1:04But na only you weh
1:05I want for my mansion oh
1:08Girl I'm not here to dey confuse you
1:10Girl I'm only here to dey convince you
1:12That I love and I need and I miss you
1:15Me I love your body and your melanin too
1:17Follow me go
1:18Gimme ginger
1:20Take me high when my energy low
1:22I never love you finish oh
1:24Don't leave me oroma
1:27Baby let me take you to ibiza
1:30Let me put a ring around your finger
1:32If you make memory to linger
1:34I will give you anything you want
1:37Gba ko je
1:38And I go gallant I no go fear
1:40You do me tungba but I don't care
1:42I'm in my feelings
1:43And I just want make you know
1:47Tell me where you dey
1:49Lati satiday
1:52I go meet you there
1:54'Cause I miss you every day
1:56Call me any day
1:59I'll be on my way
2:01I'm one call away
2:03No matter the situa
2:04Girl I'm not sure
2:05If my action
2:07Done de too much
2:08I love you with passion
2:09Jessica jennifer familasho
2:11Awusubilai no more fornication
2:14Duro na baby maso
2:15Girl I want some
2:16I say na you-only you
2:17I want de sanction
2:19Ye omo yapa for my catalogue
2:21But na only you
2:22Weh I want for my mansion oh
Ob' obah
Wha dem a say
Tell me where you dey
Lati satiday
I go meet you there
'Cause I miss you every day
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situa
Girl I'm not sure
If my action
Done de too much I love you with passion
Jessica jennifer familasho
Awusubilai no more fornication
Duro na baby maso
Girl I want some
I say na you-only you I want de sanction
Ye omo yapa for my catalogue
But na only you weh
I want for my mansion oh
Girl I'm not here to dey confuse you
Girl I'm only here to dey convince you
That I love and I need and I miss you
Me I love your body and your melanin too
Follow me go
Gimme ginger
Take me high when my energy low
I never love you finish oh
Don't leave me oroma
Baby let me take you to ibiza
Let me put a ring around your finger
If you make memory to linger
I will give you anything you want
Gba ko je
And I go gallant I no go fear
You do me tungba but I don't care
I'm in my feelings
And I just want make you know
Tell me where you dey
Lati satiday
I go meet you there
'Cause I miss you every day
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situa
Girl I'm not sure
If my action
Done de too much
I love you with passion
Jessica jennifer familasho
Awusubilai no more fornication
Duro na baby maso
Girl I want some
I say na you-only you
I want de sanction
Ye omo yapa for my catalogue
But na only you
Weh I want for my mansion oh

Traducción

Selecciona un idioma para ver la traducción.