Colección de Letras de Canciones

B. D'OR (feat. Wizkid) (Explicit)

Burna Boy, WizKid
2021-12-142:43 minLetras sincronizadas

"B. D'OR (feat. Wizkid) (Explicit)" es una canción de Burna Boy, WizKid, 2021, Pop. La canción dura 2:43, 65 lines / 413 words.

Letra

0:16Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na?
0:17I dey outside, I dey outside
0:19Yeah-yeah
0:21One man, two man
0:23Three, e don kpenkelemes
0:27Kpenkelemes
0:29Con dey move like a disco
0:31Won ni ki ma lo latan
0:34I be boss, I be actor
0:36So they for give me Ballon D'or
0:38Oya come take a picture
0:40Rorayo ayo n kpayan
0:43Oya follow my instructions
0:45Won nle mi bo, won nle mi bo
0:49Won nle mi bo o
0:51Won nle mi bo, won nle mi bo
0:53Won nle mi bo o
0:55Kpenkelemes
0:56Come dey smoke cannabis
0:59Doctor say make I pop one of this
1:00Make me fly like say I'm Aladdin
1:03Come bring some kind melodies
1:05Omo Messi self no do passa this
1:07So many things inside of my jeans
1:10I swear down e be things, e be things
1:13Kpenkelemes
1:14Con dey move like a disco
1:17Won ni ki ma lo latan
1:20I be boss, I be actor
1:22So they for give me Ballon D'or
1:24Oya come take a picture
1:27Rorayo ayo n kpayan
1:29Oya follow my instructions
1:32Oh, Lord of mercy
1:33I dey with one wey dey call me Messi
1:35I dey for shitta, she go fly come check me
1:37I never see person wey fit money impress me
1:40All of the things she dey do, she dey test me
1:42I dey with kele wey for back, I dey pressing
1:44The one I carry come don dey suspect me
1:46She call me small body, big engine, oh-ah
1:50On my number, she calling on (mogbe oh)
1:52Anytime wey she wan give me loving ah (mogbe oh)
1:55And like flat tire, me go pump it up (mogbe oh)
1:57And every other day na she dey turn me on
1:59Say me I still dey make her come the more
2:01As soon as we reach house, we dey kponkriyon
2:04Walahi I forget say her guy dey for there
2:06See omo, omo mo ti kpenkelemesi oh
2:09Kpenkelemes
2:10Con dey move like a disco
2:13Won ni ki ma lo latan
2:15I be boss, I be actor
2:17So they for give me Ballon D'or
2:19Oya come take a picture
2:22Rora yo ayo n kpa iyan
2:24Oya follow my instructions
2:27Won nle mi bo, won nle mi bo
2:30Won nle mi bo o
2:32Won nle mi bo, won nle mi bo
2:34Won nle mi bo o
2:36Won nle mi bo, won nle mi bo
2:39Won nle mi bo o
2:41Won nle mi bo, won nle mi bo
2:43Won nle mi bo o
Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na?
I dey outside, I dey outside
Yeah-yeah
One man, two man
Three, e don kpenkelemes
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon D'or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Kpenkelemes
Come dey smoke cannabis
Doctor say make I pop one of this
Make me fly like say I'm Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do passa this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon D'or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions
Oh, Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for shitta, she go fly come check me
I never see person wey fit money impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey for back, I dey pressing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, oh-ah
On my number, she calling on (mogbe oh)
Anytime wey she wan give me loving ah (mogbe oh)
And like flat tire, me go pump it up (mogbe oh)
And every other day na she dey turn me on
Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti kpenkelemesi oh
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon D'or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

Traducción

Selecciona un idioma para ver la traducción.