Wahala (feat. Olamide) (Explicit)
CKAY"Wahala (feat. Olamide) (Explicit)" es una canción de CKAY, 2024, Pop. La canción dura 2:36, 66 lines / 285 words.
Letra
0:16Ooh ooh ooh
0:20Totori me make I to to to to to
0:24When I see you
0:25I dey fall in lo lo lo lo-lo-love
0:29Ah
0:29Dark skin complexion
0:31'Xion
0:32I have a confession
0:34'Sion
0:34I've been thinking things
0:36I can do to you osiso so
0:39Oh baby ma chérie
0:42Rendez-vous ce soir
0:44Make I show you something
0:47Make I give you something
0:49Whine na whine your waist
0:52You get innocent face but
0:54You look lile a problem
0:57Me I like this problem
0:59Na wetin I dey find
1:02Na you dey for my mind
1:05Wahala wahala
1:09Pepper red like atarodo
1:12Spin around like a tornado tornado
1:15Wahala oh wahala
1:25Premium sege
1:27Premium gbese
1:29I know say I dey your head like Peruvian
1:32Peruvian
1:33Your bust and your hips
1:34And your waist na Brazilian
1:35Brazilian
1:36Whine whine whine like Dominican
1:37Dominican
1:37Make I put ring for your finger
1:39Take you to church Anglican
1:41No be shenanigans
1:42You dey take me to trance
1:44When you do that nutty bounce
1:45My gyal me I no dey gas
1:47Nobody dey your class
1:48You so fly with no boarding pass
1:50As you dey give me
1:51I dey collect am wotowoto
1:52It's facts only baby
1:54This one no be okoto
1:55You know say wetin you de find de my sokoto
1:57Girl I wanna slide in inna the koto
2:00Wamilele wamilele bakasi o po
2:02Yeah
2:02Ikebe o po
2:03Yeah
2:04Wahala o po
2:04Yeah
2:05She say the love
2:05That I got for you baby o po
2:07My lepa gawu gawu
2:08Angelina Jolie o po
2:09Na wetin I dey find
2:11Na you dey for my mind
2:14Wahala wahala
2:19Pepper red like atarodo
2:21Spin around like a tornado tornado
2:24Wahala oh wahala
2:34Premium sege
2:36Premium gbese
Ooh ooh ooh Totori me make I to to to to to When I see you I dey fall in lo lo lo lo-lo-love Ah Dark skin complexion 'Xion I have a confession 'Sion I've been thinking things I can do to you osiso so Oh baby ma chérie Rendez-vous ce soir Make I show you something Make I give you something Whine na whine your waist You get innocent face but You look lile a problem Me I like this problem Na wetin I dey find Na you dey for my mind Wahala wahala Pepper red like atarodo Spin around like a tornado tornado Wahala oh wahala Premium sege Premium gbese I know say I dey your head like Peruvian Peruvian Your bust and your hips And your waist na Brazilian Brazilian Whine whine whine like Dominican Dominican Make I put ring for your finger Take you to church Anglican No be shenanigans You dey take me to trance When you do that nutty bounce My gyal me I no dey gas Nobody dey your class You so fly with no boarding pass As you dey give me I dey collect am wotowoto It's facts only baby This one no be okoto You know say wetin you de find de my sokoto Girl I wanna slide in inna the koto Wamilele wamilele bakasi o po Yeah Ikebe o po Yeah Wahala o po Yeah She say the love That I got for you baby o po My lepa gawu gawu Angelina Jolie o po Na wetin I dey find Na you dey for my mind Wahala wahala Pepper red like atarodo Spin around like a tornado tornado Wahala oh wahala Premium sege Premium gbese
Traducción
Selecciona un idioma para ver la traducción.