Oh My Gosh
Yemi Alade"Oh My Gosh" ist ein Song von Yemi Alade, 2019, Pop. Der Song dauert 3:13, 91 lines / 443 words.
Songtext
0:05Oh yea yea yea
0:07Oh yea yea
0:09Oh my gosh oh
0:11Oh my gosh oh
0:13Oh my gosh oh
0:15Oh oh oh oh
0:17'My Tomatoe Jos' na wetin he dey call me
0:21Him no know wetin I do wey make am mad over me
0:25Fine girls them plenty
0:26But he leave them and he chose me
0:29Him say as e be no other girl fit overthrow me
0:33I no go do you corner corner corner
0:36Na you my true lova lova lover
0:40Whether Winter or Summer Summer Summer
0:44Baby me no go freaker freaker
0:47Me no go freaker
0:48For you am I no go area
0:50Eh no go area
0:52Many toasters for my area
0:54Many toasters for my area
0:56But I no give them face
0:58For you I'm a no go area
1:00Love no dey them face
1:02Eh no go area
1:05What what
1:06Eh eh eh am taken
1:07Come on give me one
1:09Oh noo am taken
1:11Come on give me one
1:12Oh my gosh ohh
1:14Oh my gosh ohh
1:16Oh my gosh ohh
1:17Eh am taken taken
1:20Ahh baby you good good
1:22You good for me for me
1:24The only one for me oh oh oh
1:28Ekwu ekwu
1:29Ekwu ekwu eme eme
1:32We go always agree oh oh oh
1:36Ah if you say make I calm down
1:38Calm down
1:38If you say make I fire up
1:40Fire up
1:40If you say make I start to bark
1:41Like a Bingo wey just dey jump off wuff
1:44I no go do you corner corner corner corner
1:48Na you my true lova
1:49Lova lover
1:51Whether Winter or Summer
1:53Summer Summer
1:55Baby me no go freaker freaker
1:58Me no go freaker
2:00For you am I no go area
2:02Eh no go area
2:03Many toasters for my area
2:05Many toasters for my area
2:07But I no give them face
2:09For you I'm no go area
2:11Love no dey them face eh no go area
2:16Eh eh eh eh
2:18Am taken
2:19Come on give me turn abole
2:20Oh no am taken
2:23Come on
2:23Give me
2:24Oh my gosh oh
2:26Oh my gosh ohh
2:27Am taken oh
2:28Oh my gosh oh
2:30Oh ohh oh ohh
2:32'My Tomatoe Jos'
2:33Jos
2:34Na wetin he dey call me gosh
2:36Him no know wetin
2:37I do wey make am mad over me ahh
2:40Fine girls plenty
2:41But he leave them and he chose me
2:43Him say as e be no other girl fit overthrow me
2:50Oh no oh no
2:51Come on give me own
2:52Yemi Alade oh
2:54Oh my God
2:55Fiokee ohh
2:56Effyzzie yea yea yea
3:00Coublon oh e dey beat oh
3:03Over then yea
3:05Lover
3:07Swaps swaps swaps
3:09Lova
3:10Lova
3:13Summer Summer
Oh yea yea yea Oh yea yea Oh my gosh oh Oh my gosh oh Oh my gosh oh Oh oh oh oh 'My Tomatoe Jos' na wetin he dey call me Him no know wetin I do wey make am mad over me Fine girls them plenty But he leave them and he chose me Him say as e be no other girl fit overthrow me I no go do you corner corner corner Na you my true lova lova lover Whether Winter or Summer Summer Summer Baby me no go freaker freaker Me no go freaker For you am I no go area Eh no go area Many toasters for my area Many toasters for my area But I no give them face For you I'm a no go area Love no dey them face Eh no go area What what Eh eh eh am taken Come on give me one Oh noo am taken Come on give me one Oh my gosh ohh Oh my gosh ohh Oh my gosh ohh Eh am taken taken Ahh baby you good good You good for me for me The only one for me oh oh oh Ekwu ekwu Ekwu ekwu eme eme We go always agree oh oh oh Ah if you say make I calm down Calm down If you say make I fire up Fire up If you say make I start to bark Like a Bingo wey just dey jump off wuff I no go do you corner corner corner corner Na you my true lova Lova lover Whether Winter or Summer Summer Summer Baby me no go freaker freaker Me no go freaker For you am I no go area Eh no go area Many toasters for my area Many toasters for my area But I no give them face For you I'm no go area Love no dey them face eh no go area Eh eh eh eh Am taken Come on give me turn abole Oh no am taken Come on Give me Oh my gosh oh Oh my gosh ohh Am taken oh Oh my gosh oh Oh ohh oh ohh 'My Tomatoe Jos' Jos Na wetin he dey call me gosh Him no know wetin I do wey make am mad over me ahh Fine girls plenty But he leave them and he chose me Him say as e be no other girl fit overthrow me Oh no oh no Come on give me own Yemi Alade oh Oh my God Fiokee ohh Effyzzie yea yea yea Coublon oh e dey beat oh Over then yea Lover Swaps swaps swaps Lova Lova Summer Summer
Übersetzung
Wähle eine Sprache um die Übersetzung zu sehen.