Songtexte-Sammlung

Grace

WizKid
2020-10-292:58 MinSynchronisierter Text

"Grace" ist ein Song von WizKid, 2020, Pop. Der Song dauert 2:58, 60 lines / 428 words.

Songtext

0:20Say you no believe what my eyes done face
0:22If I got a bad b***h tell me all is okay
0:25Ah dey burn my zoot and I run my race
0:27And I stand real tall no matter what man face
0:30So many things that my eyes done face
0:32And I never worry 'bout what the next man say
0:35And I keep it so cool keep my mind real sane
0:37Tonight
0:40Loose guard man no fit loose guard yeah
0:43No dey waste time brother no time yeah
0:45Money on my mind me never waste time yeah
0:48My mind my mind oh my oh my
0:50This kind hammer no fit lose time
0:52Man I no dey look nobody feel sey I feel fine yeah
0:55And I stand real tall and I send no one tonight
0:59Dem nuh fi run my race
1:02Run my race run my race
1:07Run my run my race
1:09Steady I dey my lane
1:12I say run my race
1:15Run my race
1:17Run my run my race
1:21This kind ting weh I see e don tey
1:23Say I got a bad b***h wey wan' go away yeah
1:26Plenty stress we fi make man craze
1:28Many many tings I dey for ghetto no pay
1:30Say the people dey suffer but dey smile for face
1:33But if Starboy talk dem say Starboy craze
1:36But I keep it so cool and ah dey run my race
1:38For life
1:41Loose guard man no fit loose guard yeah
1:43No dey waste time brother no time yeah
1:46Money on my mind me never waste time yeah
1:48My mind my mind oh my oh my
1:51This kind hammer no fit lose time
1:53Man I no dey look nobody feel sey I feel fine yeah
1:56And I stand real tall and I send no one tonight
2:00Dem nuh fi run my race
2:03Run my race run my race
2:08Run my run my race
2:10Steady I dey my lane
2:13I say run my race
2:16Run my race
2:18Run my run my race
2:20Say na this kind night
2:22Say we want no stress we dey thank God for our lives
2:25Say na this kind night
2:27Hold on to me baby no kain here
2:30Say na this kind night
2:33Fill up my cup let it run over
2:35Say na this kind night
2:37Say we let nobody know
2:39Say we living on the low
2:40Dem nuh fi run my race
2:43Run my race run my race
2:48Run my run my race
2:50Steady I dey my lane
2:53I say run my race
2:56Run my race
2:58Run my run my race
Say you no believe what my eyes done face
If I got a bad b***h tell me all is okay
Ah dey burn my zoot and I run my race
And I stand real tall no matter what man face
So many things that my eyes done face
And I never worry 'bout what the next man say
And I keep it so cool keep my mind real sane
Tonight
Loose guard man no fit loose guard yeah
No dey waste time brother no time yeah
Money on my mind me never waste time yeah
My mind my mind oh my oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody feel sey I feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one tonight
Dem nuh fi run my race
Run my race run my race
Run my run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my run my race
This kind ting weh I see e don tey
Say I got a bad b***h wey wan' go away yeah
Plenty stress we fi make man craze
Many many tings I dey for ghetto no pay
Say the people dey suffer but dey smile for face
But if Starboy talk dem say Starboy craze
But I keep it so cool and ah dey run my race
For life
Loose guard man no fit loose guard yeah
No dey waste time brother no time yeah
Money on my mind me never waste time yeah
My mind my mind oh my oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody feel sey I feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one tonight
Dem nuh fi run my race
Run my race run my race
Run my run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my run my race
Say na this kind night
Say we want no stress we dey thank God for our lives
Say na this kind night
Hold on to me baby no kain here
Say na this kind night
Fill up my cup let it run over
Say na this kind night
Say we let nobody know
Say we living on the low
Dem nuh fi run my race
Run my race run my race
Run my run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my run my race

Übersetzung

Wähle eine Sprache um die Übersetzung zu sehen.