Bộ sưu tập lời bài hát

WAR MACHINE (Explicit)

Rema
2024-07-102:27 phútLời đồng bộ

"WAR MACHINE (Explicit)" là bài hát của Rema, 2024, Pop. Thời lượng 2:27, 53 lines / 331 words.

Lời bài hát

0:33Another banger banger banger
0:35Kor-kor-kor rema na you be that na me
0:38I don come again with another one oshey
0:40Wahala I like wahala
0:42Shebi you dey find my trouble shey you like wahala
0:44Who I go kpolo who I go
0:46Who I go who I go kpolo
0:48Who I go pin for corner put
0:49Am for choke hold
0:50Try me make I for give you spanking like okpo
0:52E don tey since I tell una say I be commando
0:55Who be you I no come here miamanau mhm
0:58Drive them crazy like kabu-kabu mhm
1:00Always come first like my name na abu mhm
1:03Give them mm-mm-mm
1:05Another one mm-mm-mm
1:07I dey pepper dem mm-mm-mm
1:10E dey pain dem mm-mm-mm
1:14Raise am raise am
1:15Ahh blvck sheep forever blvck sheep for life
1:17Izgaaju till we kpeme antiworld gangsters
1:18Ge records you get me odumodublvck
1:19Ayy native ahh
1:22Look at my eliminations
1:23Anenih focus on their blood I am not done
1:27Dem no get nepa na my light demma feed on
1:29Remy the tip is all you put she dey give up
1:31Oya choke am like hicup
1:32Foul play red card referee no fit book us
1:35Kalamantus fall out with your bazoo-bazoo
1:37Balotelli why always me
1:38I score the shanga with yanga your papa
1:40Hulabalu can you
1:42Subdue bend am she dey call me shallipopi I
1:44Confuse confuse
1:45I dey load gun like I'm paranoid
1:47From lagos I fire e reach illinois
1:49Jiggy boy I go pull up in expensive toy
1:52Like burna boy okala madu okala muo
1:54Who dey who dey who be you okala muo
1:56I no come here miamanau mhm ayy
1:58Drive them crazy like kabu-kabu mhm ooh
2:01Always come first like my name na abu mhm
2:03Give them mm-mm-mm ahh
2:05Another one mm-mm-mm grrt grrt
2:08I dey pepper dem mm-mm-mm
2:10E dey pain dem mm-mm-mm
2:12Omo I go give them mm-mm-mm
2:15Another one mm-mm-mm grrt
2:17I dey pepper dem mm-mm-mm
2:19E dey pain dem mm-mm-mm
2:22Remy boy
2:27Kala
Another banger banger banger
Kor-kor-kor rema na you be that na me
I don come again with another one oshey
Wahala I like wahala
Shebi you dey find my trouble shey you like wahala
Who I go kpolo who I go
Who I go who I go kpolo
Who I go pin for corner put
Am for choke hold
Try me make I for give you spanking like okpo
E don tey since I tell una say I be commando
Who be you I no come here miamanau mhm
Drive them crazy like kabu-kabu mhm
Always come first like my name na abu mhm
Give them mm-mm-mm
Another one mm-mm-mm
I dey pepper dem mm-mm-mm
E dey pain dem mm-mm-mm
Raise am raise am
Ahh blvck sheep forever blvck sheep for life
Izgaaju till we kpeme antiworld gangsters
Ge records you get me odumodublvck
Ayy native ahh
Look at my eliminations
Anenih focus on their blood I am not done
Dem no get nepa na my light demma feed on
Remy the tip is all you put she dey give up
Oya choke am like hicup
Foul play red card referee no fit book us
Kalamantus fall out with your bazoo-bazoo
Balotelli why always me
I score the shanga with yanga your papa
Hulabalu can you
Subdue bend am she dey call me shallipopi I
Confuse confuse
I dey load gun like I'm paranoid
From lagos I fire e reach illinois
Jiggy boy I go pull up in expensive toy
Like burna boy okala madu okala muo
Who dey who dey who be you okala muo
I no come here miamanau mhm ayy
Drive them crazy like kabu-kabu mhm ooh
Always come first like my name na abu mhm
Give them mm-mm-mm ahh
Another one mm-mm-mm grrt grrt
I dey pepper dem mm-mm-mm
E dey pain dem mm-mm-mm
Omo I go give them mm-mm-mm
Another one mm-mm-mm grrt
I dey pepper dem mm-mm-mm
E dey pain dem mm-mm-mm
Remy boy
Kala

Bản dịch

Chọn ngôn ngữ để xem lời dịch.