Coleção de Letras de Músicas

NOW I KNOW (Explicit)

Rema
2024-07-102:22 minLetras sincronizadas

"NOW I KNOW (Explicit)" é uma música de Rema, 2024, Pop. A música tem 2:22 de duração, 48 lines / 303 words.

Letra

0:13P
0:16Day-day-daytrip took it to ten
0:19All of my trauma dey hit me
0:20From many years ago
0:23All of my childhood I lost
0:25'Cause I wan feed family
0:28Inside my heart so dark but
0:29My face e no dey show
0:32I no dey talk I no dey comot
0:34I just wan dey alone
0:37Sleeping pills no dey work
0:38So I steady overdose
0:41Fear no go let me talk things
0:43Wey do for the ones I love
0:46Everybody too selfish to
0:47See from my angle oh
0:51Do ninety-nine but I no do one
0:52Still it's not enough
0:55Na now I know who dey for me
0:59All those I love turned enemies
1:04And now I know who dey for me
1:08All those I trust turned enemies
1:14I dey move like messi
1:15When he dey for barcelo
1:18E get as god go bless person
1:20Dem go talk say na devil oh
1:22Me I no dey ask for favor small time
1:24They go talk say I dey owe
1:27Na why I dey like to dey face
1:29All my problems on my own
1:31She tell me make I tell her
1:33All the pains wey I always envelope
1:35Right from my childhood
1:37I steady dey thug with the
1:38Feelings wey I dey hold uhh
1:41Many battles I dey fight but regardless
1:43I'm steady on the road ahh
1:45Keep my guy crayon safe for me
1:47Na 'em I tell solo
1:50Na now I know who dey for me I know ah
1:54All those I love turned enemies I love ah
1:59And now I know who dey for me I know for me
2:04All those I trust turned enemies ahh
2:08Na now I know who dey for me
2:12I know
2:13All those I love turned enemies ooh
2:17And now I know who dey for me
2:22All those I trust turned enemies
P
Day-day-daytrip took it to ten
All of my trauma dey hit me
From many years ago
All of my childhood I lost
'Cause I wan feed family
Inside my heart so dark but
My face e no dey show
I no dey talk I no dey comot
I just wan dey alone
Sleeping pills no dey work
So I steady overdose
Fear no go let me talk things
Wey do for the ones I love
Everybody too selfish to
See from my angle oh
Do ninety-nine but I no do one
Still it's not enough
Na now I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies
I dey move like messi
When he dey for barcelo
E get as god go bless person
Dem go talk say na devil oh
Me I no dey ask for favor small time
They go talk say I dey owe
Na why I dey like to dey face
All my problems on my own
She tell me make I tell her
All the pains wey I always envelope
Right from my childhood
I steady dey thug with the
Feelings wey I dey hold uhh
Many battles I dey fight but regardless
I'm steady on the road ahh
Keep my guy crayon safe for me
Na 'em I tell solo
Na now I know who dey for me I know ah
All those I love turned enemies I love ah
And now I know who dey for me I know for me
All those I trust turned enemies ahh
Na now I know who dey for me
I know
All those I love turned enemies ooh
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies

Tradução

Selecione um idioma para ver a tradução.