Coleção de Letras de Músicas

Red Potion (Explicit)

Rema
2023-10-262:29 minLetras sincronizadas

"Red Potion (Explicit)" é uma música de Rema, 2023, Pop. A música tem 2:29 de duração, 56 lines / 303 words.

Letra

0:09London
0:14Ooh-yeah yeah-ah ah-ah
0:21Ah-ah-ah ah-ah
0:26Another banger
0:28Gunshot from bum short yeah
0:30Killy me ahh
0:32Girl your waist put me for headlock yeah
0:35Killy me ahh
0:37Me sef I never talk "What's up"
0:39And I don dey see what's up
0:41Gimme yansh make I lie down on top
0:43E be like say you no know me sha
0:47Baby I need your love
0:56Kirikiti-uh
0:56I tell her make she bring her friends but she bring five minus one
1:00She wanna
1:01She wanna be the main attraction she wanna be the only one
1:04I really know she wanna
1:06She no wan carry create situation wey e be say me no carry am
1:09Carry her own wahala
1:10Shhh
1:11I sabi this your format
1:13My favorite chocolaté na your Kitty-Kat
1:15Baby I need your love
1:23Uh krikitiki
1:25Yeah-uh yeah-uh yeah-uh yeah-uh
1:27You not fit talk abi
1:28You no fit shout abi
1:29You no fit you no fit you
1:31E shock you
1:32Na she carry my wahala come her door
1:34Na she carry my wahala
1:35Wahala
1:36She want my D she no fit take am
1:39Tony Montana
1:41She go swallow all the bullet for my kala
1:42Kiriki
1:43Gunshot from bum short yeah
1:45Killy me ahh ayy-le-le
1:47Girl your waist put me for headlock yeah
1:50Killy me ahh ayy-le-le le-le-le-le
1:53Me sef I never talk "What's up"
1:54And I don dey see what's up
1:57Gimme yansh make I lie down on top
1:59E be like say you no know me sha
2:01Every
2:02Gunshot from bum short yeah
2:04Killy me ahh
2:06Girl your waist put me for headlock yeah
2:09Killy me ahh
2:11Me sef I never talk "What's up"
2:13And I don dey see what's up
2:15Gimme yansh make I lie down on top
2:17E be like say you no know me sha
2:21Baby I need your love
2:29Uh-uh
London
Ooh-yeah yeah-ah ah-ah
Ah-ah-ah ah-ah
Another banger
Gunshot from bum short yeah
Killy me ahh
Girl your waist put me for headlock yeah
Killy me ahh
Me sef I never talk "What's up"
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha
Baby I need your love
Kirikiti-uh
I tell her make she bring her friends but she bring five minus one
She wanna
She wanna be the main attraction she wanna be the only one
I really know she wanna
She no wan carry create situation wey e be say me no carry am
Carry her own wahala
Shhh
I sabi this your format
My favorite chocolaté na your Kitty-Kat
Baby I need your love
Uh krikitiki
Yeah-uh yeah-uh yeah-uh yeah-uh
You not fit talk abi
You no fit shout abi
You no fit you no fit you
E shock you
Na she carry my wahala come her door
Na she carry my wahala
Wahala
She want my D she no fit take am
Tony Montana
She go swallow all the bullet for my kala
Kiriki
Gunshot from bum short yeah
Killy me ahh ayy-le-le
Girl your waist put me for headlock yeah
Killy me ahh ayy-le-le le-le-le-le
Me sef I never talk "What's up"
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha
Every
Gunshot from bum short yeah
Killy me ahh
Girl your waist put me for headlock yeah
Killy me ahh
Me sef I never talk "What's up"
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha
Baby I need your love
Uh-uh

Tradução

Selecione um idioma para ver a tradução.