Song Lyrics Collection

Final (Baba Nla)

WizKid
2015-12-102:15 minSynced lyrics

"Final (Baba Nla)" is a song by WizKid, released in 2015 in the Pop genre. The song is 2:15 long and contains 69 lines and 384 words.

Lyrics

0:09I get girl for my yard
0:11Wey get big big
0:11Baka wey dey make me feel amazing gal
0:14I get one wey dey give me things I need
0:16Ah hahn hahn
0:19I get one wey dey make me feel nice
0:21She slow dance I no fit leave am girl
0:23I get one wey one give me kids
0:25And leave ah hahn hahn
0:27But my gbedu is final
0:29Wizzy baby Baba Nla
0:31My girl wear designer
0:34Everything wey I give am final ey yeh
0:37I no like wahala
0:38But Wizzy baby Baba Nla
0:41Say my gbedu is final
0:43When me drop
0:43Everybody no dey tire ey yeh
0:45All of the girls go do anything for my love
0:47All of the boys go do anything for the money
0:50Dem dey dance to my music
0:51Dem dey show me love
0:52Girls wanna touch wanna love
0:53They want the loving
0:53You know say I got one life
0:55Make I live am
0:56See I don try
0:58Hustle hustle for street I no lie
1:00Now see me
1:01I don dey chop life
1:04But my gbedu is final
1:06The girls dem like wear designer
1:08Wizzy baby kill the beat
1:09I no dey tire
1:10When the gbedu drop for club
1:11It's final oh oh
1:13My girl dey make me lose my mind eh
1:15I give her what she need
1:17My girl dey make me lose my mind eh
1:20Another girl I no dey see
1:22But my gbedu is final
1:24Wizzy baby Baba Nla
1:26My girl wear designer
1:28Everything wey I give am final ey yeh
1:31I no like wahala
1:33But Wizzy baby Baba Nla
1:35Say my gbedu is final
1:37When it drop
1:38Everybody no dey tire ey yeh
1:40Who's got the key to my Beamer
1:42I say who am I
1:43The girl dem sugar
1:45Call me the girl dem sugar
1:46No one badder
1:47Number one no one madder
1:49I say who's got the key to my limo
1:51I say who am I
1:52The girl dem dada
1:54Call me the girl dem dada
1:55I run everything don dada eyy
1:59But my gbedu is final
2:01Wizzy baby Baba Nla
2:03My girl wear designer
2:05Everything wey I give am final ey yeh
2:08I no like wahala
2:10But Wizzy baby Baba Nla
2:12Say my gbedu is final
2:14When it drop
2:15Everybody no dey tire ey yeh
I get girl for my yard
Wey get big big
Baka wey dey make me feel amazing gal
I get one wey dey give me things I need
Ah hahn hahn
I get one wey dey make me feel nice
She slow dance I no fit leave am girl
I get one wey one give me kids
And leave ah hahn hahn
But my gbedu is final
Wizzy baby Baba Nla
My girl wear designer
Everything wey I give am final ey yeh
I no like wahala
But Wizzy baby Baba Nla
Say my gbedu is final
When me drop
Everybody no dey tire ey yeh
All of the girls go do anything for my love
All of the boys go do anything for the money
Dem dey dance to my music
Dem dey show me love
Girls wanna touch wanna love
They want the loving
You know say I got one life
Make I live am
See I don try
Hustle hustle for street I no lie
Now see me
I don dey chop life
But my gbedu is final
The girls dem like wear designer
Wizzy baby kill the beat
I no dey tire
When the gbedu drop for club
It's final oh oh
My girl dey make me lose my mind eh
I give her what she need
My girl dey make me lose my mind eh
Another girl I no dey see
But my gbedu is final
Wizzy baby Baba Nla
My girl wear designer
Everything wey I give am final ey yeh
I no like wahala
But Wizzy baby Baba Nla
Say my gbedu is final
When it drop
Everybody no dey tire ey yeh
Who's got the key to my Beamer
I say who am I
The girl dem sugar
Call me the girl dem sugar
No one badder
Number one no one madder
I say who's got the key to my limo
I say who am I
The girl dem dada
Call me the girl dem dada
I run everything don dada eyy
But my gbedu is final
Wizzy baby Baba Nla
My girl wear designer
Everything wey I give am final ey yeh
I no like wahala
But Wizzy baby Baba Nla
Say my gbedu is final
When it drop
Everybody no dey tire ey yeh

Translation

Select a language to see the translated lyrics.