Song Lyrics Collection

VILLAIN

Rema
2024-07-102:45 minSynced lyrics

"VILLAIN" is a song by Rema, released in 2024 in the Pop genre. The song is 2:45 long and contains 70 lines and 404 words.

Lyrics

0:14P P P
0:16Shanawole Saint-Tropez
0:18Omo mi o clean shomo
0:20E no get any facility wey
0:22I enter wey dem no dey tell me domo
0:24I dey give una reminder
0:26Hit you like sniper say e mi ni commodore
0:28I no dey 'gree for anybody
0:30Even my mama tell me say I too para gon
0:32I no dey send anybody say make
0:34Una know say e better make you kill me
0:37Elumelu tell me where I go put
0:38My money make e double unfailingly
0:41Pepper body make nobody try
0:42Test my patience ogbona feli feli
0:45Please don't be mad at the fact
0:47That your baby na my baby
0:48Don't take it personally
0:49Ikebe super ah oya shake am
0:51Fine fine girls like Tiwa
0:53Oya shake ikebe make I rabba
0:55Nay nay pass me my ganja
0:57We dey hotbox Bentley Bentayga
0:59Dressed all Balenciaga
1:01My money big like Tipper
1:04'Til thy kingdom come I go dey para
1:06Once superhero now the villain
1:08Ikebe super ah oya shake am
1:10Fine fine girls like Tiwa
1:12Oya shake ikebe make I rabba
1:14Nay nay pass me my ganja
1:16We dey hotbox Bentley Bentayga
1:18Dressed all Balenciaga
1:20My money big like Tipper
1:21'Til thy kingdom come I go dey para
1:22Once superhero now the villain
1:25I dey hustle since people dey laugh me
1:28The way I dey run my things
1:30I do it differently now dem dey copy me
1:32London girls like me Paris girls like me
1:35I fresh like botti
1:37Can't you see can't you see doings
1:40Can't you see doings
1:44I no rigmarole I dey on chillo
1:46I no too dey show I dey on the low
1:48I dey Montoro kele for my boat
1:50Oshey Jack Sparrow
1:51My mind is steady on the dough
1:53All the girls dem feeling my parole
1:55Feeling my parole
1:56Feeling my parole
1:57Ikebe super ah oya shake am
1:58Fine fine girls like Tiwa
2:00Oya shake ikebe make I rabba
2:03Nay nay pass me my ganja
2:05We dey hotbox Bentley Bentayga
2:07Dressed all Balenciaga
2:09My money big like Tipper
2:11'Til thy kingdom come I go dey para
2:13Once superhero now the villain
2:15Ikebe super ah oya shake am
2:17Fine fine girls like Tiwa
2:19Oya shake ikebe make I rabba
2:21Nay nay pass me my ganja
2:24We dey hotbox Bentley Bentayga
2:26Dressed all Balenciaga
2:28'Til thy kingdom come I go dey para
2:30Once superhero now the villain
2:32Villain villain villain villain
2:45P P P
P P P
Shanawole Saint-Tropez
Omo mi o clean shomo
E no get any facility wey
I enter wey dem no dey tell me domo
I dey give una reminder
Hit you like sniper say e mi ni commodore
I no dey 'gree for anybody
Even my mama tell me say I too para gon
I no dey send anybody say make
Una know say e better make you kill me
Elumelu tell me where I go put
My money make e double unfailingly
Pepper body make nobody try
Test my patience ogbona feli feli
Please don't be mad at the fact
That your baby na my baby
Don't take it personally
Ikebe super ah oya shake am
Fine fine girls like Tiwa
Oya shake ikebe make I rabba
Nay nay pass me my ganja
We dey hotbox Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
'Til thy kingdom come I go dey para
Once superhero now the villain
Ikebe super ah oya shake am
Fine fine girls like Tiwa
Oya shake ikebe make I rabba
Nay nay pass me my ganja
We dey hotbox Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
'Til thy kingdom come I go dey para
Once superhero now the villain
I dey hustle since people dey laugh me
The way I dey run my things
I do it differently now dem dey copy me
London girls like me Paris girls like me
I fresh like botti
Can't you see can't you see doings
Can't you see doings
I no rigmarole I dey on chillo
I no too dey show I dey on the low
I dey Montoro kele for my boat
Oshey Jack Sparrow
My mind is steady on the dough
All the girls dem feeling my parole
Feeling my parole
Feeling my parole
Ikebe super ah oya shake am
Fine fine girls like Tiwa
Oya shake ikebe make I rabba
Nay nay pass me my ganja
We dey hotbox Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
'Til thy kingdom come I go dey para
Once superhero now the villain
Ikebe super ah oya shake am
Fine fine girls like Tiwa
Oya shake ikebe make I rabba
Nay nay pass me my ganja
We dey hotbox Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
'Til thy kingdom come I go dey para
Once superhero now the villain
Villain villain villain villain
P P P

Translation

Select a language to see the translated lyrics.