Song Lyrics Collection

EGUNGUN

Rema
2024-07-102:17 minSynced lyrics

"EGUNGUN" is a song by Rema, released in 2024 in the Pop genre. The song is 2:17 long and contains 46 lines and 369 words.

Lyrics

0:13Another banger
0:15Don't call my phone if it's not 'bout
0:16The money o the money o
0:19I dey para if I drop gbedu the gbedu must enter o
0:22South African baddie stacked in my Bentayga omo for later
0:26And if you owe me money pay me
0:28I no fit forget my rabba o for where
0:31Normal level una know me wahala boy gon gon Egungun
0:35I no come here mukulu look at you can't catch me
0:38Sleeping Egungun
0:39Mo ti fa kana ku California backwood make me zuzu zuzu
0:43Shebi na hide and seek money cover my face
0:46Egungun Egungun
0:48E mi ni dollar earner ope o
0:52E mi ni Water bender diamond all over me o
0:56Tinuke she dey dance to my gbedu o pawon
0:59Ejanla oil full my dada ooo dada o
1:03No go loose guard your Amex card
1:04All my boys we go lalakulala
1:06Bring anybody wey talk say him sabi do pass me
1:09I do pass am
1:10I no dey perform if I no see balance see me
1:13Wahala o
1:14Half wey you pay fit carry many artist except Rema o
1:18Normal level una know me wahala boy gon gon Egungun
1:22I no come here mukulu look at you can't catch me
1:25Sleeping Egungun
1:26Mo ti fa kana ku California backwood make me zuzu zuzu
1:30Shebi na hide and seek money cover my face Egungun Egungun
1:34Hey ebelebebelebebebe ebelebe
1:38Ah who be that girl wey Dey shake ikebe
1:41Call am make we for dey
1:42Call am make we for dey big yansh
1:43She come get K K K K eweleke
1:4650k dollars use am spray no lele
1:48Don't call my phone if it's not 'bout
1:50The money o the money o
1:52I dey para if I drop gbedu the gbedu must enter o
1:56South African baddie stacked in my Bentayga omo for later
1:59And if you owe me money pay me
2:02I no fit forget my rabba o for where
2:05Normal level una know me wahala boy gon gon Egungun
2:09I no come here mukulu look at you can't catch me
2:12Sleeping Egungun
2:13Mo ti fa kana ku California backwood make me zuzu zuzu
2:17Shebi na hide and seek money cover my face Egungun Egungun
Another banger
Don't call my phone if it's not 'bout
The money o the money o
I dey para if I drop gbedu the gbedu must enter o
South African baddie stacked in my Bentayga omo for later
And if you owe me money pay me
I no fit forget my rabba o for where
Normal level una know me wahala boy gon gon Egungun
I no come here mukulu look at you can't catch me
Sleeping Egungun
Mo ti fa kana ku California backwood make me zuzu zuzu
Shebi na hide and seek money cover my face
Egungun Egungun
E mi ni dollar earner ope o
E mi ni Water bender diamond all over me o
Tinuke she dey dance to my gbedu o pawon
Ejanla oil full my dada ooo dada o
No go loose guard your Amex card
All my boys we go lalakulala
Bring anybody wey talk say him sabi do pass me
I do pass am
I no dey perform if I no see balance see me
Wahala o
Half wey you pay fit carry many artist except Rema o
Normal level una know me wahala boy gon gon Egungun
I no come here mukulu look at you can't catch me
Sleeping Egungun
Mo ti fa kana ku California backwood make me zuzu zuzu
Shebi na hide and seek money cover my face Egungun Egungun
Hey ebelebebelebebebe ebelebe
Ah who be that girl wey Dey shake ikebe
Call am make we for dey
Call am make we for dey big yansh
She come get K K K K eweleke
50k dollars use am spray no lele
Don't call my phone if it's not 'bout
The money o the money o
I dey para if I drop gbedu the gbedu must enter o
South African baddie stacked in my Bentayga omo for later
And if you owe me money pay me
I no fit forget my rabba o for where
Normal level una know me wahala boy gon gon Egungun
I no come here mukulu look at you can't catch me
Sleeping Egungun
Mo ti fa kana ku California backwood make me zuzu zuzu
Shebi na hide and seek money cover my face Egungun Egungun

Translation

Select a language to see the translated lyrics.