Runaway (Explicit)
Rema"Runaway (Explicit)" is a song by Rema, released in 2022 in the Pop genre. The song is 3:47 long and contains 84 lines and 506 words.
Lyrics
0:00Runaway - Rema
0:04Mm mm mm
0:14Mm mm mm
0:19They know they know they know they know
0:21They know they know everybody knows
0:24I fit put my life on the line
0:26For my baby my baby my baby
0:29Today today today today today today today
0:32Baby ready your luggage
0:34People no want make we dey together
0:37So we go run run away-way
0:39Baby run run away-way
0:41Run run away-way
0:42Run run away-way
0:44They wan try take me away from you
0:47Make I no see your fa-face
0:49Run run away-way
0:51Run run away-way
0:52Run run away-way
0:54Na you be my nut if you comot for my head
0:57Girl I fit start to cra-crase
0:58Mm
1:01Many many men don try
1:05But na only me fit to get her for life mm
1:11Many get money pass me die
1:15But this my baby no dey collect all their bribe mm
1:21She carry me meet her mama
1:24She carry me meet her papa
1:26Make dem gimme blessing they no wan allow why
1:32All of her friends they dey laugh
1:34Because say she no dey follow baller
1:40They know they know they know they know
1:42They know they know everybody knows
1:45I fit put my life on the line
1:47For my baby my baby my baby
1:50Today today today today today today today
1:53Baby ready your luggage
1:55People no want make we dey together
1:58So we go run run away-way
2:00Baby run run away-way
2:01Run run away-way
2:03Run run away-way
2:05They wan try take me away from you
2:07Make I no see your fa-face
2:10Run run away-way
2:12Run run away-way
2:12Run run away-way
2:15Na you be my nut if you comot for my head
2:18Girl I fit start to cra-crase
2:19Mm
2:21Your friends introduce you to so called big men
2:25Say make you leave that small boy
2:27Say I no get any future
2:30Say I no dey man enough
2:32They dey give you bad bad lecture
2:35They go show you their Gucci their Prada
2:37They go shook you with all their designer
2:40They go show you the way wey they run am
2:42This love they go find way to block am
2:45They know say they no fit find love like this
2:48Dem no fit to find love like this
2:51I know say I meet you for streets
2:52But baby girl you know dey for the streets
2:56Will you marry me even though e no be diamond ring
3:01They know they know they know they know
3:03They know they know everybody knows
3:06I fit put my life on the line
3:08For my baby my baby my baby
3:11Today today today today today today today
3:14Baby ready your luggage
3:16People no want make we dey together
3:18So we go run run away-way
3:21Baby run run away-way
3:22Run run away-way
3:24Run run away-way
3:26They wan try take me away from you
3:28Make I no see your fa-face
3:31Run run away-way
3:32Run run away-way
3:34Run run away-way
3:36Na you be my nut if you comot for my head
3:38Girl I fit start to cra-crase
3:40Mm
3:47London
Runaway - Rema Mm mm mm Mm mm mm They know they know they know they know They know they know everybody knows I fit put my life on the line For my baby my baby my baby Today today today today today today today Baby ready your luggage People no want make we dey together So we go run run away-way Baby run run away-way Run run away-way Run run away-way They wan try take me away from you Make I no see your fa-face Run run away-way Run run away-way Run run away-way Na you be my nut if you comot for my head Girl I fit start to cra-crase Mm Many many men don try But na only me fit to get her for life mm Many get money pass me die But this my baby no dey collect all their bribe mm She carry me meet her mama She carry me meet her papa Make dem gimme blessing they no wan allow why All of her friends they dey laugh Because say she no dey follow baller They know they know they know they know They know they know everybody knows I fit put my life on the line For my baby my baby my baby Today today today today today today today Baby ready your luggage People no want make we dey together So we go run run away-way Baby run run away-way Run run away-way Run run away-way They wan try take me away from you Make I no see your fa-face Run run away-way Run run away-way Run run away-way Na you be my nut if you comot for my head Girl I fit start to cra-crase Mm Your friends introduce you to so called big men Say make you leave that small boy Say I no get any future Say I no dey man enough They dey give you bad bad lecture They go show you their Gucci their Prada They go shook you with all their designer They go show you the way wey they run am This love they go find way to block am They know say they no fit find love like this Dem no fit to find love like this I know say I meet you for streets But baby girl you know dey for the streets Will you marry me even though e no be diamond ring They know they know they know they know They know they know everybody knows I fit put my life on the line For my baby my baby my baby Today today today today today today today Baby ready your luggage People no want make we dey together So we go run run away-way Baby run run away-way Run run away-way Run run away-way They wan try take me away from you Make I no see your fa-face Run run away-way Run run away-way Run run away-way Na you be my nut if you comot for my head Girl I fit start to cra-crase Mm London
Translation
Select a language to see the translated lyrics.