Beggie Beggie
Ayra Starr"Beggie Beggie" is a song by Ayra Starr, released in 2021 in the Pop genre. The song is 3:17 long and contains 75 lines and 393 words.
0:02Louder
0:03Louder
0:04Yeah yeah
0:06Yeah yeah yeah
0:06Yeah yeah
0:09Yeah yeah
0:12We were only lovers
0:15Before the love came in
0:17Now you be soldier
0:19General no send me
0:21Now I'm alone
0:24Now wey you no send me
0:26You just dey pose
0:28You just dey bobo me
0:31You just dey go
0:33You no dey answer me
0:36Ewo ewo ewo kilode oh
0:40Ewo ewo ewo kilode oh
0:45See the way I dey beg you
0:47Shey bambi allah mo je ni
0:49And you know say you fine too
0:51All the girls go they find you
0:54All the guys come dey find me
0:56Me I no fit attend to
0:59Me I no fit compare you
1:02You ou aya ya
1:06Aya ya ya ya aya ya
1:11Ay ay ya
1:13E no be you e be me
1:16Normally I no dey do like this
1:18But nobody holy
1:20No be say I be John the baptist
1:23I got issues got issues
1:25Girl I made you cry and I gave you tissues
1:28After that I kissed you
1:30Then we made sweet love like we always do
1:33Say I led you on
1:36You sef dey follow me
1:38We were havin' fun
1:40Then suddenly the love came in
1:43Ewo ewo ewo kilode oh
1:48Ewo ewo ewo kilode oh
1:52See the way I dey beg you
1:54Shey bambi allah mo je ni
1:56And you know say you fine too
1:59All the girls go they find you
2:01All the guys come dey find me
2:03Me I no fit attend to
2:06Me I no fit compare you
2:09You ou aya ya
2:12I wish I said this before but
2:14You're messin' with my mind my
2:17Sing me songs make some love
2:19Put your hands on top my thighs my thighs
2:21I know say you be hot cake
2:23Hundred yards husband material
2:26But me sef I be hot cake
2:28Hundred yards wifey material
2:31Ewo ewo ewo kilode oh
2:36Ewo ewo ewo kilode oh
2:39See the way I dey beg you
2:42Shey bambi allah mo je ni
2:44And you know say you fine too
2:47All the girls go they find you
2:49All the guys come dey find me
2:51Me I no fit attend to
2:54Me I no fit compare you
2:58You ou aya ya
3:02Yeah yeah
3:03Yeah yeah yeah
3:07Yeah yeah yeah
3:09We were only lovers
3:12Before the love came in
3:14Now you be soldier
3:17General no send me
Louder Louder Yeah yeah Yeah yeah yeah Yeah yeah Yeah yeah We were only lovers Before the love came in Now you be soldier General no send me Now I'm alone Now wey you no send me You just dey pose You just dey bobo me You just dey go You no dey answer me Ewo ewo ewo kilode oh Ewo ewo ewo kilode oh See the way I dey beg you Shey bambi allah mo je ni And you know say you fine too All the girls go they find you All the guys come dey find me Me I no fit attend to Me I no fit compare you You ou aya ya Aya ya ya ya aya ya Ay ay ya E no be you e be me Normally I no dey do like this But nobody holy No be say I be John the baptist I got issues got issues Girl I made you cry and I gave you tissues After that I kissed you Then we made sweet love like we always do Say I led you on You sef dey follow me We were havin' fun Then suddenly the love came in Ewo ewo ewo kilode oh Ewo ewo ewo kilode oh See the way I dey beg you Shey bambi allah mo je ni And you know say you fine too All the girls go they find you All the guys come dey find me Me I no fit attend to Me I no fit compare you You ou aya ya I wish I said this before but You're messin' with my mind my Sing me songs make some love Put your hands on top my thighs my thighs I know say you be hot cake Hundred yards husband material But me sef I be hot cake Hundred yards wifey material Ewo ewo ewo kilode oh Ewo ewo ewo kilode oh See the way I dey beg you Shey bambi allah mo je ni And you know say you fine too All the girls go they find you All the guys come dey find me Me I no fit attend to Me I no fit compare you You ou aya ya Yeah yeah Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah We were only lovers Before the love came in Now you be soldier General no send me
Translation
Select a language to see the translated lyrics.