YAYO
Rema"YAYO" is a song by Rema, released in 2024 in the Pop genre. The song is 2:23 long and contains 58 lines and 384 words.
Lyrics
0:09P
0:16Anoti anoti anoti
0:18Forget e forget e fugazi
0:20Land for pinnock cost me a Richard Millie
0:23That same week I cop me a new car key
0:24All the gyal dem love oh what a feeling
0:26I am shining neck and my wrist icy
0:29Water no get enemy
0:30But they hating on my water fiji
0:32Early morn early mo-morning I dey bomb
0:35I dey cash out on a norm
0:37I give all glory to God
0:40I dey on soft rocking Alexander Wang
0:43I dey kpolo I dey ball
0:45Day and night we having fun
0:49Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
0:52All my guys we stay steady high o
0:54Mix the ganja with tobacco
0:56Too many motor for my yard o
0:58I dey find how I go pack am o
1:00Money yakpa for my bank o
1:02How to make money is all I know
1:04Omo I wan pa won I get too many hits
1:07I get jamo
1:08Izz going izz going can't you see izz going
1:12Omo I dey do gra gra like showkey
1:14I no dey gree for anybody
1:16I be trouble maker I dey worry
1:18I no dey tell anybody sorry yay
1:20I dey give close marking
1:22I dey run everything on a lowkey
1:24I get one baddie wey sabi the the sabili the sability
1:28I get too many facility
1:30Diamond only in highest purity
1:32Shamayan all night then wake up and repeat
1:34Sapa no been let me sleep now
1:36I dey on litty
1:37Early morn early mo-morning I dey bomb
1:40I dey cash out on a norm
1:42I give all glory to God
1:45I dey on soft rocking Alexander Wang
1:48I dey kpolo I dey ball
1:50Day and night we having fun
1:54Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
1:57All my guys we stay steady high o
1:59Mix the ganja with tobacco
2:01Too many motor for my yard o
2:03I dey find how I go pack am o
2:05Money yakpa for my bank o
2:07How to make money is all I know
2:09Hippy yayo
2:10Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
2:13All my guys we stay steady high o
2:15Mix the ganja with tobacco
2:17Too many motor for my yard o
2:19I dey find how I go pack am o
2:21Money yakpa for my bank o
2:23How to make money is all I know
P Anoti anoti anoti Forget e forget e fugazi Land for pinnock cost me a Richard Millie That same week I cop me a new car key All the gyal dem love oh what a feeling I am shining neck and my wrist icy Water no get enemy But they hating on my water fiji Early morn early mo-morning I dey bomb I dey cash out on a norm I give all glory to God I dey on soft rocking Alexander Wang I dey kpolo I dey ball Day and night we having fun Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo All my guys we stay steady high o Mix the ganja with tobacco Too many motor for my yard o I dey find how I go pack am o Money yakpa for my bank o How to make money is all I know Omo I wan pa won I get too many hits I get jamo Izz going izz going can't you see izz going Omo I dey do gra gra like showkey I no dey gree for anybody I be trouble maker I dey worry I no dey tell anybody sorry yay I dey give close marking I dey run everything on a lowkey I get one baddie wey sabi the the sabili the sability I get too many facility Diamond only in highest purity Shamayan all night then wake up and repeat Sapa no been let me sleep now I dey on litty Early morn early mo-morning I dey bomb I dey cash out on a norm I give all glory to God I dey on soft rocking Alexander Wang I dey kpolo I dey ball Day and night we having fun Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo All my guys we stay steady high o Mix the ganja with tobacco Too many motor for my yard o I dey find how I go pack am o Money yakpa for my bank o How to make money is all I know Hippy yayo Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo All my guys we stay steady high o Mix the ganja with tobacco Too many motor for my yard o I dey find how I go pack am o Money yakpa for my bank o How to make money is all I know
Translation
Select a language to see the translated lyrics.