BENIN BOYS
Rema"BENIN BOYS" is a song by Rema, released in 2024 in the Pop genre. The song is 2:38 long and contains 83 lines and 579 words.
Lyrics
0:06They call me shallipopi
0:10Pluto presido
0:11Say say say
0:13Say say say
0:14Say say say
0:15Say say say another banger
0:17Touchdown benin boys gen-gen-gen
0:19Money yapa money repete confirm
0:21Remy ekehuan road shalli sapele ayy
0:23Santa monica touchdown shekens clear road
0:25They dey like to dey dance the legbegbe eh
0:27Na we dey bully na we dey pepper say
0:29If you play with the boys you go collect
0:31See doings you no fit talk say we no get oh ayy
0:33E get why dem dey call us benin boys confirm
0:36We no dey make too much noise clear road
0:38Na we dey pull up with convoy eh
0:40You know the billings wey we dey chest okay
0:42Many fishes in the river but na you
0:44I wan taste say say say say
0:45Chop you and clean mouth eat you for lunch eh
0:47Have you for dinner unto the next confirm
0:48Have you for dinner unto the next confirm
0:50See money see am see see see money oh
0:52See money see am see see see money oh
0:54See money see am see see
0:55See money oh say say
0:56See see see money oh wahala
0:58See money see am see see
1:00See money oh
1:00See money see am see see
1:02See money oh eh confirm
1:03See money see am see see
1:04See money oh say say say say say nor go dey
1:07Na we be the pride of benin oba sef
1:09Suppose give us medal oh give medal oh
1:11Na my benin brothers I go call before
1:13I call olopaa oh if anything kpa oh ayy eh way
1:16Remy boy you can paste me your location confirm
1:17What is your next destination say
1:19Should I give you my direction say say say
1:21Touch benin boy you don touch
1:22The full nation say say
1:23Touchdown benin boys ki gen-gen-gen eh
1:26Money yapa money repete confirm
1:27Remy ekehuan road shalli sapele way
1:30Santa monica touchdown shekens nor go dey
1:32They dey like to dey dance the legbeegbe
1:34Na we dey bully na we dey pepper
1:36If you play with the boys you go collect
1:38See doings you no fit talk say we no get
1:40E get why dem dey call us benin boys confirm
1:43We no dey make too much noise eh
1:44Na we dey pull up with convoy okay
1:46You know the billings wey we dey chest say
1:49Many fishes in the river but na you
1:51I wan taste say say say say say say say
1:52Chop you and clean mouth eat you for lunch eh
1:55Have you for dinner unto the next nor go dey
1:57Oya spekele spekele dun gbaga dun
1:59Benin boys no dey rest oya ji ma sun ayy
2:01Say we see opportunity we no fit zuzu eh
2:03Small thing come out use am buy 4matic
2:05Small circle big money dirty money
2:07Chubby body wanna gum me ah confirm
2:09New benz oh incoming eh
2:11Sexy body tell me what time
2:13That you coming eh wahala
2:14See money see am see see see money oh
2:16See money see am see see see money oh
2:18See money see am see see see money oh
2:20See see see money oh wahala
2:22See money see am see see see money
2:24Oh say say say say say say say
2:25See money see am see see see money
2:26Oh eh confirm
2:26See money see am see see see money
2:28Oh say say say say say nor go dey
2:33Yo x
2:34Yo x
2:35Yo x
2:37Ki
2:38Ki
They call me shallipopi Pluto presido Say say say Say say say Say say say Say say say another banger Touchdown benin boys gen-gen-gen Money yapa money repete confirm Remy ekehuan road shalli sapele ayy Santa monica touchdown shekens clear road They dey like to dey dance the legbegbe eh Na we dey bully na we dey pepper say If you play with the boys you go collect See doings you no fit talk say we no get oh ayy E get why dem dey call us benin boys confirm We no dey make too much noise clear road Na we dey pull up with convoy eh You know the billings wey we dey chest okay Many fishes in the river but na you I wan taste say say say say Chop you and clean mouth eat you for lunch eh Have you for dinner unto the next confirm Have you for dinner unto the next confirm See money see am see see see money oh See money see am see see see money oh See money see am see see See money oh say say See see see money oh wahala See money see am see see See money oh See money see am see see See money oh eh confirm See money see am see see See money oh say say say say say nor go dey Na we be the pride of benin oba sef Suppose give us medal oh give medal oh Na my benin brothers I go call before I call olopaa oh if anything kpa oh ayy eh way Remy boy you can paste me your location confirm What is your next destination say Should I give you my direction say say say Touch benin boy you don touch The full nation say say Touchdown benin boys ki gen-gen-gen eh Money yapa money repete confirm Remy ekehuan road shalli sapele way Santa monica touchdown shekens nor go dey They dey like to dey dance the legbeegbe Na we dey bully na we dey pepper If you play with the boys you go collect See doings you no fit talk say we no get E get why dem dey call us benin boys confirm We no dey make too much noise eh Na we dey pull up with convoy okay You know the billings wey we dey chest say Many fishes in the river but na you I wan taste say say say say say say say Chop you and clean mouth eat you for lunch eh Have you for dinner unto the next nor go dey Oya spekele spekele dun gbaga dun Benin boys no dey rest oya ji ma sun ayy Say we see opportunity we no fit zuzu eh Small thing come out use am buy 4matic Small circle big money dirty money Chubby body wanna gum me ah confirm New benz oh incoming eh Sexy body tell me what time That you coming eh wahala See money see am see see see money oh See money see am see see see money oh See money see am see see see money oh See see see money oh wahala See money see am see see see money Oh say say say say say say say See money see am see see see money Oh eh confirm See money see am see see see money Oh say say say say say nor go dey Yo x Yo x Yo x Ki Ki
Translation
Select a language to see the translated lyrics.