Song Lyrics Collection

OZEBA

Rema
2024-07-102:00 minSynced lyrics

"OZEBA" is a song by Rema, released in 2024 in the Pop genre. The song is 2:00 long and contains 62 lines and 373 words.

Lyrics

0:07London
0:07London
0:08London
0:12Another banger banger banger
0:14All of my guys dem dey tell me say me
0:15I be party animal
0:16Who be that girl wey dey shake her
0:18Ikebe for back me I want her I like her arrg-arrg
0:20Whether the ikebe na real or fake
0:22Abeg just dey back am come
0:23How you go sell me money then
0:24I spray the money then you come dey pack am
0:26You no see say na balenciaga
0:28I dey rock abeg no dey march am
0:29Me wey be area-boy
0:30I dey do my things zaga-zigi zigi-zaga grr
0:33Rema what is the matter
0:35I go prove to them say somebody badder eh
0:37Somebody wicked eh
0:38I go do my best to make all of una vex
0:40I don commit for my set
0:41I don intercept
0:42I don put the game for reset
0:43Shey you wan gatekeep who sabi jump fence eh
0:45Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba
0:49Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba
0:52Ozeba ozeba hm hm hm ozeba
0:55Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba
0:58Emi ati awon guys e mi italawo e mi itolowo
1:01Italawa itolowo ita itolow eh-eh
1:04They want a banger eh-eh
1:06Give them back to back eh-eh
1:07Buss up their medulla arrg-arrg
1:09Tell all your faves that I ask you
1:10To ask them who's their daddy huh
1:12H-i-m huh I'm that nigga uh-huh
1:15I'm that huh I'm that nigga huh uh-huh
1:17Father figure uh-huh huh huh
1:18I dey vex every day only thing
1:19Wey fit make me dey happy na ikebe
1:21Internet gangster that thing wey you talk
1:23Make you come my front
1:24Make you for répété
1:25Rema what is the matter
1:27I go prove to them say
1:28Somebody badder eh eh
1:29Somebody wicked eh eh
1:30I go do my best to make all of una vex
1:32I don commit for my set
1:33I don intercept
1:34I don put the game for reset
1:35Shey you wan gatekeep who
1:36Sabi jump fence eh
1:37Ozeba ozeba hm hm hm
1:39Ozeba ozeba ozeba arrg-ra-ra
1:41Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba
1:44Ozeba ozeba ayy ayy ayy ozeba ozeba ozeba
1:47Ozeba ozeba rrg rrg rrg ozeba ozeba ozeba ahh
1:50Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba
1:53Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba arrg-ra-ra
1:57Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba
2:00Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba
London
London
London
Another banger banger banger
All of my guys dem dey tell me say me
I be party animal
Who be that girl wey dey shake her
Ikebe for back me I want her I like her arrg-arrg
Whether the ikebe na real or fake
Abeg just dey back am come
How you go sell me money then
I spray the money then you come dey pack am
You no see say na balenciaga
I dey rock abeg no dey march am
Me wey be area-boy
I dey do my things zaga-zigi zigi-zaga grr
Rema what is the matter
I go prove to them say somebody badder eh
Somebody wicked eh
I go do my best to make all of una vex
I don commit for my set
I don intercept
I don put the game for reset
Shey you wan gatekeep who sabi jump fence eh
Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba
Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba
Ozeba ozeba hm hm hm ozeba
Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba
Emi ati awon guys e mi italawo e mi itolowo
Italawa itolowo ita itolow eh-eh
They want a banger eh-eh
Give them back to back eh-eh
Buss up their medulla arrg-arrg
Tell all your faves that I ask you
To ask them who's their daddy huh
H-i-m huh I'm that nigga uh-huh
I'm that huh I'm that nigga huh uh-huh
Father figure uh-huh huh huh
I dey vex every day only thing
Wey fit make me dey happy na ikebe
Internet gangster that thing wey you talk
Make you come my front
Make you for répété
Rema what is the matter
I go prove to them say
Somebody badder eh eh
Somebody wicked eh eh
I go do my best to make all of una vex
I don commit for my set
I don intercept
I don put the game for reset
Shey you wan gatekeep who
Sabi jump fence eh
Ozeba ozeba hm hm hm
Ozeba ozeba ozeba arrg-ra-ra
Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba
Ozeba ozeba ayy ayy ayy ozeba ozeba ozeba
Ozeba ozeba rrg rrg rrg ozeba ozeba ozeba ahh
Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba
Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba arrg-ra-ra
Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba
Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba

Translation

Select a language to see the translated lyrics.