Trouble Maker (Explicit)
Rema"Trouble Maker (Explicit)"은(는) Rema의 곡입니다, 2023, Pop. 길이는 2:26, 59 lines / 407 words.
가사
0:08Another banger
0:10How many dues wey the boy don pay
0:13How many insult I go take ah
0:15Adress your **** like I'm Jargo
0:18I've been like this straight from the get go
0:20I no dey take I see loose bread
0:22If it means you'll show
0:23You know say me I go dey come
0:25Mop my money 'cause your promoter desperate
0:27Make una no vex na my money be my mandate
0:30Omo many my country people eye red oh
0:32My eye red for the green that's a yellow
0:35Some call me Ivory and some call me Olo
0:37Keep who I really be on a low low
0:40Day and night all my guys dey hustle
0:42Every penny dey touch my specul'
0:45I dey pest my opps make them restless on schedule
0:49Dem say I be trouble maker
0:52I go disturb everybody
0:55Leave me leave me leave me
0:57Make I do my own omo no judge me
1:00Make you sef reason
1:02E better say they no call me nobody
1:05I go still pass everybody
1:07Even though say una use extra sheet
1:09Una dey kpakorokpa I dey kpakurokpa
1:12You better relocate I dey some closer
1:14Even if na red I go tackle o
1:16Shebi na vex you go vex
1:18Omo werey me I no dey talk but try me first
1:20Better save your money
1:21This game na be my best dressed
1:23Bought my first land since I was 17
1:25You know steady grinding
1:26Nothing wey you go show me
1:27Wey go really surprise me
1:29Omo many my country people eye red oh
1:32My eye red for the green that's a yellow
1:34Some call me Ivory and some call me Olo
1:37Keep who I really be on a low low
1:39Day and night all my guys dey hustle
1:42Every penny dey touch my specul'
1:44I dey pest my opps make them restless on schedule
1:49Dem say I be trouble maker
1:52I go disturb everybody
1:54Leave me leave me leave me
1:56Make I do my own omo no judge me
2:00Make you sef reason
2:01E better say they no call me nobody
2:04I go still pass everybody
2:06Even though say una use extra sheet
2:09Dem say I be trouble maker
2:12I go disturb everybody
2:14Leave me leave me leave me
2:16Make I do my own omo no judge me
2:19Make you sef reason
2:21E better say they no call me nobody
2:24I go still pass everybody
2:26Even though say una use extra sheet
Another banger How many dues wey the boy don pay How many insult I go take ah Adress your **** like I'm Jargo I've been like this straight from the get go I no dey take I see loose bread If it means you'll show You know say me I go dey come Mop my money 'cause your promoter desperate Make una no vex na my money be my mandate Omo many my country people eye red oh My eye red for the green that's a yellow Some call me Ivory and some call me Olo Keep who I really be on a low low Day and night all my guys dey hustle Every penny dey touch my specul' I dey pest my opps make them restless on schedule Dem say I be trouble maker I go disturb everybody Leave me leave me leave me Make I do my own omo no judge me Make you sef reason E better say they no call me nobody I go still pass everybody Even though say una use extra sheet Una dey kpakorokpa I dey kpakurokpa You better relocate I dey some closer Even if na red I go tackle o Shebi na vex you go vex Omo werey me I no dey talk but try me first Better save your money This game na be my best dressed Bought my first land since I was 17 You know steady grinding Nothing wey you go show me Wey go really surprise me Omo many my country people eye red oh My eye red for the green that's a yellow Some call me Ivory and some call me Olo Keep who I really be on a low low Day and night all my guys dey hustle Every penny dey touch my specul' I dey pest my opps make them restless on schedule Dem say I be trouble maker I go disturb everybody Leave me leave me leave me Make I do my own omo no judge me Make you sef reason E better say they no call me nobody I go still pass everybody Even though say una use extra sheet Dem say I be trouble maker I go disturb everybody Leave me leave me leave me Make I do my own omo no judge me Make you sef reason E better say they no call me nobody I go still pass everybody Even though say una use extra sheet
번역
번역을 보려면 언어를 선택하세요.