歌詞コレクション

DND

Rema
2023-10-262:31 分同期歌詞

「DND」はRemaの曲です, 2023, Pop。長さは2:31, 60 lines / 417 words。

歌詞

0:00Uno dos tres
0:02Banger
0:18Another banger
0:20Mo to ti de lati da gboru oshey
0:22Me wey be were
0:24Oya gawu oh gawu
0:26Shey you no dey see say I just drop gbedu ayy
0:29Them talk say no be me be H-I-M okay na
0:32You go come tell me na who oh na who
0:35Make humility no go turn me malu
0:37Malu malu
0:37Because if I talk one they go wan swallow me ayy
0:40Shey I wan good shey I wan bad
0:43Shey I wan real shey I wan fake
0:45Me I no do again
0:46Oya see wins now they wan shallow wins say
0:49They wan dey bully me omo I don too calm
0:52Talk my **** right up in your face me I no dey shake
0:56I don do too much Ps and Qs
0:58Right now I go put you on DND
1:00Keep your eye sharpen
1:01Because e get as you go move around me
1:03Wey you fit end up for DND
1:04I dey waka without security
1:06Because I shucking one shakabula inside my GLE
1:09Ayy oshey oh o wan bi
1:11Even egbon dey collect DND
1:14Baba won
1:15E sure for me my confidence
1:17No rely on any number one
1:20Too many solo hits una go dey call me Solomon
1:24Girls dey chew gum
1:26Because they sabi say I be idan
1:28Omo make I no too talk make I sofri sit down
1:31Because if I talk one they go wan swallow me ayy
1:34Shey I wan good shey I wan bad
1:37Shey I wan real shey I wan fake
1:39Me I no do again
1:40Oya see wins now they wan shallow wins say
1:43They wan dey bully me omo I don too calm
1:46Talk my **** right up in your face me I no dey shake
1:49I don do too much Ps and Qs
1:51Right now I go put you on DND
1:54Keep your eye sharpen
1:55Because e get as you go move around me
1:56Wey you fit end up for DND
1:58I dey waka without security
2:00Because I shucking one shakabula inside my GLE
2:03Ayy oshey oh o wan bi
2:05Even egbon dey collect DND
2:07I don do too much Ps and Qs
2:09Right now I go put you on DND
2:12Keep your eye sharpen
2:13Because e get as you go move around me
2:14Wey you fit end up for DND
2:16I dey waka without security
2:18Because I shucking one shakabula inside my GLE
2:21Ayy oshey oh o wan bi
2:23Even egbon dey collect DND
2:31P
Uno dos tres
Banger
Another banger
Mo to ti de lati da gboru oshey
Me wey be were
Oya gawu oh gawu
Shey you no dey see say I just drop gbedu ayy
Them talk say no be me be H-I-M okay na
You go come tell me na who oh na who
Make humility no go turn me malu
Malu malu
Because if I talk one they go wan swallow me ayy
Shey I wan good shey I wan bad
Shey I wan real shey I wan fake
Me I no do again
Oya see wins now they wan shallow wins say
They wan dey bully me omo I don too calm
Talk my **** right up in your face me I no dey shake
I don do too much Ps and Qs
Right now I go put you on DND
Keep your eye sharpen
Because e get as you go move around me
Wey you fit end up for DND
I dey waka without security
Because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy oshey oh o wan bi
Even egbon dey collect DND
Baba won
E sure for me my confidence
No rely on any number one
Too many solo hits una go dey call me Solomon
Girls dey chew gum
Because they sabi say I be idan
Omo make I no too talk make I sofri sit down
Because if I talk one they go wan swallow me ayy
Shey I wan good shey I wan bad
Shey I wan real shey I wan fake
Me I no do again
Oya see wins now they wan shallow wins say
They wan dey bully me omo I don too calm
Talk my **** right up in your face me I no dey shake
I don do too much Ps and Qs
Right now I go put you on DND
Keep your eye sharpen
Because e get as you go move around me
Wey you fit end up for DND
I dey waka without security
Because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy oshey oh o wan bi
Even egbon dey collect DND
I don do too much Ps and Qs
Right now I go put you on DND
Keep your eye sharpen
Because e get as you go move around me
Wey you fit end up for DND
I dey waka without security
Because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy oshey oh o wan bi
Even egbon dey collect DND
P

翻訳

翻訳を見るには言語を選んでください。