Reason You
Rema"Reason You" adalah lagu oleh Rema, 2023, Pop. Durasi lagu 2:54, 89 lines / 565 words.
Lirik
0:14Another banger
0:17Oh omo won
0:17Are you taken or are you available
0:20Girl I no dey whine you
0:22If to say I no see anything in you
0:24I no go reason you I no go reason you
0:27I no go reason you I no go reason you
0:30I no go reason you I no go reason you
0:32You dey heat my processor
0:34Shey na you wey dey shift my heart and my medu
0:36Tell me what can I do
0:38If to say I no see anything in you
0:40I no go reason you I no go reason you
0:43I no go reason you I no go reason you
0:46I no go reason you I no go reason you
0:48Odé n kpemi lomogo
0:50I don turn laughin' stock to my friends
0:52Say superstar boy like me
0:54For one girl I just dey fool myself
0:56You are special to me
0:58I no fit reason you less
1:00You dey shack me like pami
1:02From the day wey I see you
1:04Melanin shinin'
1:05I love that dress and the person in it
1:08In my feelings
1:09Oluwa gan sef deserve credit
1:11Omoge anything you want
1:13I go give you like say I be genie
1:16And the way you dey move
1:17E be like say you get boyfriend
1:19I say make I ask you
1:21Oh omo won
1:22Are you taken or are you available
1:23You available-ooh
1:24Girl I no dey whine you
1:26If to say I no see anything in you
1:28I no go reason you
1:30I no
1:30I no go reason you
1:31I no go reason you I no go reason you
1:34I no
1:34I no go reason you I no go reason you
1:36Eh eh eh eh
1:37You dey heat my processor
1:38Shey na you wey dey shift my heart and my medu
1:40Mhm
1:40Tell me what can I do
1:41If to say I no see anything in you
1:44I no go reason you
1:46Ayy
1:46I no go reason you
1:47I no go reason you
1:48I no
1:48I no go reason you
1:49You-ooh
1:50I no go reason you I no go reason you
1:52Girls dey find me unto globally
1:55You see me first hand and you no kolobi
1:57The thing dey muzz me
1:59And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic
2:01Girl I'm sorry on behalf of everybody
2:05Shey na money take am baby kilokanmi
2:08Melanin shinin'
2:09I love that dress and the person in it
2:12In my feelings
2:13Oluwa gan sef deserve credit
2:15Omoge anything you want
2:17I go give you like say I be genie
2:20And the way you dey move e be like say you get boyfriend
2:23I say make I ask you
2:25Oh omo won
2:26Are you taken or are you available
2:27You available-ooh
2:28Girl I no dey whine you
2:29If to say I no see anything in you
2:32I no go reason you I no go reason you
2:35I no go reason you
2:36Yeah
2:36I no go reason you
2:37Yeah
2:38I no go reason you I no go reason you
2:40You dey heat my processor
2:42Shey na you wey dey shift my heart and my medu
2:44Tell me what can I do
2:46If to say I no see anything in you
2:48I no go reason you I no go reason you
2:51I no go reason you I no go reason you
2:54I no go reason you I no go reason you
Another banger Oh omo won Are you taken or are you available Girl I no dey whine you If to say I no see anything in you I no go reason you I no go reason you I no go reason you I no go reason you I no go reason you I no go reason you You dey heat my processor Shey na you wey dey shift my heart and my medu Tell me what can I do If to say I no see anything in you I no go reason you I no go reason you I no go reason you I no go reason you I no go reason you I no go reason you Odé n kpemi lomogo I don turn laughin' stock to my friends Say superstar boy like me For one girl I just dey fool myself You are special to me I no fit reason you less You dey shack me like pami From the day wey I see you Melanin shinin' I love that dress and the person in it In my feelings Oluwa gan sef deserve credit Omoge anything you want I go give you like say I be genie And the way you dey move E be like say you get boyfriend I say make I ask you Oh omo won Are you taken or are you available You available-ooh Girl I no dey whine you If to say I no see anything in you I no go reason you I no I no go reason you I no go reason you I no go reason you I no I no go reason you I no go reason you Eh eh eh eh You dey heat my processor Shey na you wey dey shift my heart and my medu Mhm Tell me what can I do If to say I no see anything in you I no go reason you Ayy I no go reason you I no go reason you I no I no go reason you You-ooh I no go reason you I no go reason you Girls dey find me unto globally You see me first hand and you no kolobi The thing dey muzz me And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic Girl I'm sorry on behalf of everybody Shey na money take am baby kilokanmi Melanin shinin' I love that dress and the person in it In my feelings Oluwa gan sef deserve credit Omoge anything you want I go give you like say I be genie And the way you dey move e be like say you get boyfriend I say make I ask you Oh omo won Are you taken or are you available You available-ooh Girl I no dey whine you If to say I no see anything in you I no go reason you I no go reason you I no go reason you Yeah I no go reason you Yeah I no go reason you I no go reason you You dey heat my processor Shey na you wey dey shift my heart and my medu Tell me what can I do If to say I no see anything in you I no go reason you I no go reason you I no go reason you I no go reason you I no go reason you I no go reason you
Terjemahan
Pilih bahasa untuk melihat terjemahan lirik.