Beamer (Bad Boys) (Explicit)
Rema« Beamer (Bad Boys) (Explicit) » est une chanson de Rema, 2020, Pop. La chanson dure 3:08, 107 lines / 563 words.
Paroles
0:10Another banger
0:13African girli call man up in my Beamer
0:15You know me I really wanna take you for dinner
0:18You know me I get money
0:19Pass Shina peters
0:20For my area dem dey call me Godzilla
0:22For the boy dem
0:23Wey dey yarn patapata
0:25If you catch am
0:26Make sure say you beat am
0:27If another nigga wan carry my señorita
0:30I go chop am like say na semovita
0:32Bad boys like you
0:34I like bad boys like you
0:37Ouu ya
0:38Boys like you
0:39I like bad boys like you
0:41Finna give her all the touching
0:43And the loving that she need yeah
0:44Big backa wey dey make a bad man shout oroma
0:46Philomena do the dirty whine for that corner
0:49No fit to leave you for any reason
0:51Hmmm hmmm hmm
0:52I want to invest in your body
0:54(ahann)
0:55I want to invest with my money
0:56(ahannn)
0:57You know say na you I go marry
0:59(ahann)
0:59How many pikin we go born
1:01(ahann)
1:02This our love nor go funny
1:04(ahann)
1:04Me I nor go play with my shawty
1:06(ahann)
1:07Anytime I look at your body
1:08(ahann)
1:09Girl you dey make dey horny
1:11(ahann)
1:12Hmmmm hmmm hmm
1:14Shawty oo
1:15Your body make me go down low
1:17Wetin I go do without your love oooo
1:19Ahhannyeeyeyeaaah
1:22African girli call man up in my Beamer
1:24You know me I really wanna take you for dinner
1:27You know me I get money
1:29Pass Shina peters
1:30For my area dem dey call me Godzilla
1:32For the boy dem
1:33Wey dey yarn patapata
1:34If you catch am
1:35Make sure say you beat am
1:37If another nigga wan carry my señorita
1:39I go chop am like say na semovita
1:42Bad boys like you
1:44I like bad boys like you
1:46Ouu ya
1:47Boys like you
1:48I like bad boys like you
1:51Finna give her all the touching
1:52And the loving that she need yeah
1:53Big backa wey dey make a bad man shout oroma
1:56Philomena do the dirty whine for that corner
1:58No fit to leave you for any reason
2:00Girl I go dey for you
2:02(girl I go dey for you baby ahann)
2:03Craze for you
2:04(girl I go craze for you baby ahann)
2:06Vex for you
2:07(why I go vex for you baby ahann)
2:08Fool for you
2:09(I too mumu for you baby ahaann)
2:10Sister bombila
2:11Your backa make me miss my fasting and prayer
2:14Omotena oo
2:15Imma young fella
2:16But me I fit to spend all my racks and chela
2:19For you ahann
2:20Sister bombila
2:21Your backa make me miss my fasting and prayer
2:23Omotena oo
2:25Imma young fella
2:26But me I fit to spend all my racks and chela
2:28For you ahann
2:30For you ahann
2:31African girli call man up in my Beamer
2:34You know me I really wanna take you for dinner
2:36You know me I get money
2:37Pass Shina peters
2:38For my area dem dey call me Godzilla
2:41For the boy dem
2:42Wey dey yarn patapata
2:43If you catch am
2:44Make sure say you beat am
2:46If another nigga wan carry my señorita
2:48I go chop am like say na semovita
2:51Bad boys like you
2:53I like bad boys like you
2:55Ouu ya
2:56Boys like you
2:57I like bad boys like you
3:01Bad boys like you
3:03I like bad boys like you
3:05Ouu ya
3:06Boys like you
3:08I like bad boys like you
Another banger African girli call man up in my Beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money Pass Shina peters For my area dem dey call me Godzilla For the boy dem Wey dey yarn patapata If you catch am Make sure say you beat am If another nigga wan carry my señorita I go chop am like say na semovita Bad boys like you I like bad boys like you Ouu ya Boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching And the loving that she need yeah Big backa wey dey make a bad man shout oroma Philomena do the dirty whine for that corner No fit to leave you for any reason Hmmm hmmm hmm I want to invest in your body (ahann) I want to invest with my money (ahannn) You know say na you I go marry (ahann) How many pikin we go born (ahann) This our love nor go funny (ahann) Me I nor go play with my shawty (ahann) Anytime I look at your body (ahann) Girl you dey make dey horny (ahann) Hmmmm hmmm hmm Shawty oo Your body make me go down low Wetin I go do without your love oooo Ahhannyeeyeyeaaah African girli call man up in my Beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money Pass Shina peters For my area dem dey call me Godzilla For the boy dem Wey dey yarn patapata If you catch am Make sure say you beat am If another nigga wan carry my señorita I go chop am like say na semovita Bad boys like you I like bad boys like you Ouu ya Boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching And the loving that she need yeah Big backa wey dey make a bad man shout oroma Philomena do the dirty whine for that corner No fit to leave you for any reason Girl I go dey for you (girl I go dey for you baby ahann) Craze for you (girl I go craze for you baby ahann) Vex for you (why I go vex for you baby ahann) Fool for you (I too mumu for you baby ahaann) Sister bombila Your backa make me miss my fasting and prayer Omotena oo Imma young fella But me I fit to spend all my racks and chela For you ahann Sister bombila Your backa make me miss my fasting and prayer Omotena oo Imma young fella But me I fit to spend all my racks and chela For you ahann For you ahann African girli call man up in my Beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money Pass Shina peters For my area dem dey call me Godzilla For the boy dem Wey dey yarn patapata If you catch am Make sure say you beat am If another nigga wan carry my señorita I go chop am like say na semovita Bad boys like you I like bad boys like you Ouu ya Boys like you I like bad boys like you Bad boys like you I like bad boys like you Ouu ya Boys like you I like bad boys like you
Traduction
Sélectionnez une langue pour voir la traduction.