Understand
Omah Lay"Understand" es una canción de Omah Lay, 2021, Pop. La canción dura 2:30, 57 lines / 323 words.
Letra
0:20You don cut my weave-on and dread ah
0:25You make a boy sick and a boy well ah
0:30Nothing my eye see my mouth e don tell ah
0:34I enter rain 'cause I give you umbrella
0:37I thought we in this together
0:40Give you my necklace pendant
0:42Give you my last card you spend am
0:44I show you my best friend you friend am
0:47I thought we in this together
0:49Give you my necklace pendant
0:52Show you my best friend you friend am
0:54I give you my last card you spend am
0:56Everything I do
0:58I under under
0:59I no fit under under under
1:01Me I no fit under
1:02Under under
1:03I no fit understand
1:06That thing wey you do me
1:07I under under
1:08I no fit under under under
1:11Oh oh under under
1:13I no fit understand
1:16All of my fans I pity for them
1:18I don mad I pick condemn
1:21I don fight uniform men
1:23Oluwa can you fix the problem
1:25Ahh ahh ahh
1:26Thunder thunder fire that your reason
1:29Wey dey give you ginger make you leave me
1:31Thunder thunder fire that your reason eh
1:34Ahhh
1:35I thought we in this together
1:37Give you my necklace pendant
1:40Give you my last card you spend am
1:42I show you my best friend you friend am
1:44I thought we in this together
1:47Give you my necklace pendant
1:49Show you my best friend you friend am
1:52I give you my last card you spend am
1:54Everything I do
1:55I under under
1:56I no fit under under under
1:59Me I no fit under
2:00Under under
2:01I no fit understand
2:03That thing wey you do me
2:05I under under
2:06I no fit under under under
2:08Oh oh under under
2:11I no fit understand
2:14Under under I no fit under
2:17Under under under under under under
2:20I no fit understand
2:24Under under I no fit under
2:26Under under under under under under
2:30I no fit understand
You don cut my weave-on and dread ah You make a boy sick and a boy well ah Nothing my eye see my mouth e don tell ah I enter rain 'cause I give you umbrella I thought we in this together Give you my necklace pendant Give you my last card you spend am I show you my best friend you friend am I thought we in this together Give you my necklace pendant Show you my best friend you friend am I give you my last card you spend am Everything I do I under under I no fit under under under Me I no fit under Under under I no fit understand That thing wey you do me I under under I no fit under under under Oh oh under under I no fit understand All of my fans I pity for them I don mad I pick condemn I don fight uniform men Oluwa can you fix the problem Ahh ahh ahh Thunder thunder fire that your reason Wey dey give you ginger make you leave me Thunder thunder fire that your reason eh Ahhh I thought we in this together Give you my necklace pendant Give you my last card you spend am I show you my best friend you friend am I thought we in this together Give you my necklace pendant Show you my best friend you friend am I give you my last card you spend am Everything I do I under under I no fit under under under Me I no fit under Under under I no fit understand That thing wey you do me I under under I no fit under under under Oh oh under under I no fit understand Under under I no fit under Under under under under under under I no fit understand Under under I no fit under Under under under under under under I no fit understand
Traducción
Selecciona un idioma para ver la traducción.