Colección de Letras de Canciones

Ye (Explicit)

Burna Boy
2018-01-263:44 minLetras sincronizadas

"Ye (Explicit)" es una canción de Burna Boy, 2018, Pop. La canción dura 3:44, 112 lines / 549 words.

Letra

0:00Ye - Burna Boy
0:00Ohh baby your body's so fine
0:05Ohh baby your body's so fine
0:10Ohh baby your body's so fine
0:14Ohh baby your body's so fine
0:18Oluwaburna o ehn ehn
0:20Ye ye ye ye ye ye ye
0:23Ye ye ye ye o ye ehn ehn
0:25Ye ye ye ye ye ye ye
0:27Ye ye ye ye ye ye ye
0:31Ye ye ye ye ye o
0:33Ye ehn eh
0:35Ye ye ye ye ye
0:36Ye ye ye ye ye o
0:38This one na gbedu wey dey ja pata
0:43Me I no get time I dey dagbada
0:47Dada cover my face
0:49Calling me lagbaja
0:53Biggie man wey no dey wear agbada
0:56Ahn Ahn Ad libs
0:57My n**ga what's it gon' be
1:00G Wagon or de Bentley
1:02The gyaldem riding with me
1:04I no fit
1:05Die for nothing
1:07My n**ga what's it gon' be
1:09G Wagon or de Bentley
1:11The gyaldem riding with me
1:14I no fit
1:15Die for nothing
1:17Ah
1:18Make you know say
1:19Anything wey you do
1:20Dem must comentate I can't coman kill myself
1:23So anything wey I dey do
1:24I dey try to dey do am my way I can't coman kill myself
1:27Plenty plenty plenty suffer wey we face
1:31Just to make sure money dey
1:33But my people dem go say
1:34I no want kpai
1:35I no want die
1:37I no want kpeme
1:38I want enjoy
1:39I want chop life
1:40I want buy motor
1:41I want build house
1:43I still want turn up
1:44Ad libs
1:45My n**ga what's it gon' be
1:47G Wagon or de Bentley
1:49The gyaldem riding with me
1:52I no fit
1:53Die for nothing
1:54My n**ga what's it gon' be
1:57G Wagon or de Bentley
1:59The gyaldem riding with me
2:01I no fit
2:03Different things dem happening
2:04Schemes and packaging
2:05In er one night 4 shows am juggling
2:08Flow like the ocean
2:09My boat am paddling
2:10Shout out shina peller
2:11That's my bro my family
2:14When it comes to money
2:15I dey concentrate
2:16Make I tell you straight
2:17You are not my mate
2:18If you be commissioner
2:19I be head of state
2:21But my people dem go say
2:22I no want kpai
2:23I no want die
2:24I no want kpeme
2:25I want enjoy
2:26I want chop life
2:28I want buy motor
2:29I want build house
2:30I still want turn up
2:31Ad libs
2:32My n**ga what's it gon' be
2:35G Wagon or de Bentley
2:37The gyaldem riding with me
2:39I no fit
2:40Die for nothing
2:42My n**ga what's it gon' be
2:44G Wagon or de Bentley
2:46The gyaldem riding with me
2:49I no fit
2:50Die for nothing
2:51Ohh baby your body's so fine
2:55Oluwaburna
2:56Ohh baby your body's so fine
2:58Ye ye ye ye ye ye ye
3:01Ye ehn ehn
3:02Ye ye ye ye ye ye ye
3:04Ye ye ye ye ye ye ye
3:08Ye ye ye ye ye o
3:10Ye ehn eh
3:11Ye ye ye ye ye ye
3:13Ye ye ye ye
3:15Ye ehn ehn
3:16Ye ye ye ye ye ye ye
3:18Ye ye ye ye ye ye ye
3:22Ye ye ye ye ye o
3:24Ye ehn eh
3:26Ye ye ye ye ye ye
3:27Ye ye ye ye
3:29Ohh baby your body's so fine
3:34Ohh baby your body's so fine
3:39Ohh baby your body's so fine
3:44Ohh baby your body's so fine
Ye - Burna Boy
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
Oluwaburna o ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye o ye ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
Ye ehn eh
Ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
This one na gbedu wey dey ja pata
Me I no get time I dey dagbada
Dada cover my face
Calling me lagbaja
Biggie man wey no dey wear agbada
Ahn Ahn Ad libs
My n**ga what's it gon' be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My n**ga what's it gon' be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
Ah
Make you know say
Anything wey you do
Dem must comentate I can't coman kill myself
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way I can't coman kill myself
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up
Ad libs
My n**ga what's it gon' be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My n**ga what's it gon' be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night 4 shows am juggling
Flow like the ocean
My boat am paddling
Shout out shina peller
That's my bro my family
When it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight
You are not my mate
If you be commissioner
I be head of state
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up
Ad libs
My n**ga what's it gon' be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My n**ga what's it gon' be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
Ohh baby your body's so fine
Oluwaburna
Ohh baby your body's so fine
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
Ye ehn eh
Ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye
Ye ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
Ye ehn eh
Ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine

Traducción

Selecciona un idioma para ver la traducción.